"Farabale" lyrics
"Farabale"
Badman dey here o
I remember when I tell you say I want you
You say nah nah nah eh
Now na me dey make you smile you dey happy like yay yay yay yay
Abi you been feel say
I want chop your money, I want chop your body (abi you been feel say)
I want do you durty, I want play you street oh
Sisi farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Follow me go baby
Ori mi ko ore mi ko baby
Ori mi ko baby
Ori mi ko ori mi ko baby
Baby I'm ready o I'm ready o
Girl I go give you all my love
I'm ready o I'm ready o
Girl I go show you all the love
Baby I no dey send o wetin people talk
Say me I go dey by your side
Girl like oluma rock I go stand gidigba
Say girl I no go move for nobody
Girl dem know no o
Wetin I dey feel deep down for my soul
But if dem know o
I swear dem go spoil our heart oh whoa
Sisi farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Follow me go baby
Ori mi ko ore mi ko baby
Ori mi ko baby
Ori mi ko ori mi ko baby
Baby I'm ready o I'm ready o
Girl I go give you all my love
I'm ready o I'm ready o
Girl I go show you all the love
Anywhere you go na you dey my mind
Anytime I sleep I dey dream of you
Girl you are a blessing to hold mankind
Na who no get sense na go waste your time
I say Badman go dey for you
Badman go dey for you oh
Bad man go dey for you
Badman go dey for you oh
So baby call me call me call me call me call me
When you need me eh
So baby call me call me call me call me call me
When you need me
Writer(s): Godson Ominibie Epelle
- AZLyrics
- ##
- 1da Banton Lyrics
You May Also Like
Bayanni - "Kala" Call me bayanni, hmm
Emi ti mo kala
Nse ni mo sara wo koro, make she cool my temper, yeah (Ye, ye)
Ti mo ti mu VOSP pelu kolaq
Shoboloyoke won ma ke, baby, don’t bother
Ah, yeah
'Cause I got my...
Olakira - "Fall" Oh no, yeah
Any time I see you, I dey lose guard
Girl I no go play you like guitar
Make I give you steady jara on top
This kind love no be kiss and tell
I see you, I dey conquer
Mmh, tonight I'ma...
Babyboy AV - "Jiggy" AV! (Hmm)
Girl, I'm a jiggy nigga
Backwood no razler
Tell me what you want I got paper
And when we done you go pay me later
Inna my room
Roll two and smoke one
Whine that waist Motorola
Girl, you...
Joeboy - "Door" I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel (Things wey I dey feel)
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you e be real (Ye)
You got me confused...
Young Jonn - "Xtra Cool" Jiggy
No, uh-no
(Bang)
Oh no-no, no-no-no
(Banga)
Uloma, I dey on my ten toe
And I don tell you tire, make we dey like Xtra Cool
Oh, can we go back to the time when this loving sese bèrè?
You know I...