"Foreigner" lyrics

"Foreigner"

15 years me I tell daddy o
Say me I won enter the city town o
Me I no care wetin dem Dey do for there
Me I just collect my share

Ahnnn ahnnn ahnnn ahnnn Annan

(Baby you know my love is through)

Baby I been on a mission just to find you
Now I found you girl I swear I'm never letting go
And any other person wey Dey try to find you
Girl I swear For that person girl I swear I go call mopol

Cos I go Dey by you my baby ahnnn ahnn
Give my love to you o na na na
Cos I'm for you as you're for me
So don't treat me like a foreigner
Cos I've been around the world for ya
Cos I'm for you as you're for me
So don't treat me like a foreigner
Cos I've been around the world for ya

From me mind girl me I tell you this
You got the cure to all my sickness
From me mind girl me I tell you this
You got me cute to all my sickness

Last night last night when I saw you at the club
I knew for sure
Oh my girl you are the one
For me for me
Oh my girl you are the one

Girl you be my big booty queen ah
Pain Reliver
Girl you be the weed inna mi rizla
Girlie I go mad with the way wey you Dey do me

Cos I go Dey by you my baby ahnnn ahnn
Give my love to you o na na na
Cos I'm for you as you're for me
So don't treat me like a foreigner
Cos I've been around the world for ya
Cos I'm for you as you're for me
So don't treat me like a foreigner
Cos I've been around the world for ya

From me mind girl me I tell you this
You got the cure to all my sickness
From me mind girl me I tell you this
You got me cute to all my sickness

Original oo

Badman Deya ooo


Writer(s): Godson Ominibie Epelle
You May Also Like
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this I don't dey drink anything I see I never prayed for this I never knew it could end like this Girl if you are done with me Oh baby Biko just set me free 'Cause I don't dey craze...
Runtown - "Mad Over You" Ghana girl say she wan marry me o I hope say she sabi cook waakye Hope your love go sweet pass shito Baby girl I say I say your body na killer oh I fit to die on your body, only on your body That...
CKay - "nwayi" Like a thief in the middle of the night you stole my heart From nowhere you come here and you take control of my emotions Me sing sey oh I ji mu n'olu o If I let you go I go drown my sorrow sorrow...
Odeal - "Mr Workerman" Mr. Workerman, you not fin' take away my best friend You know mi never could love again if you take her from me Mr. Loverman, you not fin' take away my best friend You know mi never could love again...
Olakira - "Polongo" Boom shaka (shaka) Body hotter than fire Nkan t'ogbe s'eyin, my desire (desire) Sister Fatima (Fatima no-no, yeah) Je ka lo faaji na (faaji na) Oh baby (baby), anythin' you want oh, I'ma gift to you...