"Gbadun" lyrics
"Gbadun"
Well, they should know we are the Sound Killa
(Bzzy)
(Sammy, yea-yea o)
(Melody o)
Don't let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy (oh no)
Don't let nobody, nobody close to my joy
I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) (Sammy, yea-yea)
I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
I say no come dey tell me nonsense, oh
No come dey yarn me nonsense, oh
No come dey mess with my silence, oh
Because I dey show gentility
Originally, you wonder
I dey feel like Michel Jordan
You no fit see me under
Wem-pele (original na baba)
Originally, oh-oh
We dey give dem vibe, oh-oh
She dey tell me, o ti tò wọn
She dey tell me, o ti tò wọn
(Give me melody)
Don't let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy, oh no
Don't let nobody, nobody close to my joy
I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (Sammy, yea-yea) (ahn-ahn)
I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Writer(s): 1da Banton
- AZLyrics
- ##
- 1da Banton Lyrics
You May Also Like
Ruger - "Ashana" Shhh! Girl it is bed time
We gwan fit fuck till da late night, hmmm
Your friend is awake, right?
She gwan fit join it's a great night, huh, huh
Sooner me nah waste time
Baby it is eat that cake time...
Kizz Daniel - "Showa" Alakori, alakoko sho ma femi
Shoma latan
Tinba Gbewa
Shoma kako
Shey moma ni problem pelu boys
Taba ja, kapada
Masolo Canada
If I travel today
Kin ma ba e lababa
Army man na my army man
Army man na...
DaVido - "FEEL" I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright
Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba,...
Midas The Jagaban - "Ma Jo Lo" Midas touch
I got the rightest
She got me screaming Midas
I got the the rightest
From the first time
I set my eyes on you
Didn't think this could be true
I just keep running back to you
And though...
Phyno - "Do I" Yeah
Touch down na anya na aku m
Nyem way ma banye nkwo
The boy looking like a million Box
I ga abazi nwoke billion van
Sir wasn't planned uche gi odiya
Osi m way go cholu ogbo yi
O ife k'anyi ga na...