"Say You Bad (Remix)" lyrics
Skales & 1da Banton Lyrics
"Say You Bad (Remix)"
Issokay
Mr. Skales on a mission, dem dey see am Television, ahh
(Eardrumz)
Abena, show dem say you bad
Oh-yeah, oh no
And you're the baddest one by far
Oh-yeah, oh no, oh
Abena, show dem say you bad
(Show dem say you bad)
(Show dem say you bad)
Please, baby-baby-baby, please baby
Have mercy when you unleash, baby
Come over, put it on me steady
The load wey you carry come feels heavy
I no mind to help at all oh
Even if you give me small
Aunty, when you give me chop oh
No vex if I ask for more
Ooh-yeah, bo pata
This one na the gbedu wey dey bo pata
All my single ladies dem dey shake kaka
Dem bo pata, see me see yawa
Ooh-yeah, bo pata
This one na the gbedu wey dey bo pata
All my single ladies dem dey shake kaka
Dem bo pata, see me see yawa
Abena, show dem say you bad
Oh-yeah, oh no
And you're the baddest one by far
Oh-yeah, oh no, oh
(Abena, show dem say you bad)
(Show dem say you bad)
(Show dem say you bad)
How e dey go?
Please, let me know
Baby, give me some value for my dough
Valentino, Louis Vuitton
Anythin' wey you want, na your own
Her twist and turnin' dey take my soul
My silver linin', each time I'm loosin' hope
Ooh-yeah, bo pata
This one na the gbedu wey dey bo pata
All my single ladies dem dey shake kaka
Dem bo pata, see me see yawa
Ooh-yeah, bo pata
This one na the gbedu wey dey bo pata
All my single ladies dem dey shake kaka
Dem bo pata, see me see yawa
Abena, show dem say you bad
Oh-yeah, oh no
And you're the baddest one by far
Oh-yeah, oh no, oh
(Abena, show dem say you bad)
(Show dem say you bad)
(Show dem say you bad)
(Bob Berry)
- AZLyrics
- ##
- 1da Banton Lyrics
You May Also Like
Kizz Daniel - "Cough (Odo)" Alright, Go!
(Eh eh)
Eh eh (Uber)
Eh eh (Vado)
Eh eh (Odo, Odoyewu eh) (eh eh)
Eh eh (to a place she loves) Eh eh
I want to flex my love (eh eh)
I wan impress (eh eh)
And I want to carry my love...
MHD - "Kata" Les prises de risque comme numéro dix
KB nueve, caviar de Modrić, mais tout ça c'est fini
Les tits-pe ont grandi, le dessin comme Audi
Tu connais, c'est Paris (c'est Paname)
Ngatie abedi (ngatie),...
Naira Marley - "Soapy" Ó t'esè'lé bò
Yahoo ni babaláwo (Yahoo ni babaláwo)
Olè l'everybody
Eni ilè mó bá ṣá ni bàráwò
(Bàráwò, bàráwò, bàráwò)
Mó bá ṣá ni bàráwò
Ó t'esè'lé bò (Ó t'esè'lé bò)
Yahoo ni babaláwo (Yahoo ni...
Burna Boy - "Kilometre" Big tune!
Kilome, kilome, kilome, kilome, kilome, kilome, kilometres
I don come, I don come kilometres
I don waka many kilometres (Ah)
Learn from the teacher, I don tey for the game Shina Peters
I...
Aya Nakamura - "Djadja" Aya Nakamura oh yeah..
Hello papi mais qué pasa ?
J'entends des bails atroces sur moi
À c'qu'il paraît, j'te cours après ?
Mais ça va pas, mais t'es taré ouais
Mais comment ça le monde est tit-pe ?...