"Hold My Hand" lyrics

"Hold My Hand"

Life has been tough, we come to get the small food they are sharing. sometimes, the food has flies in it. People keep pushing us when we are in the queue. The mosquitoes bite us in the night, I just want to go home, but those people dem burn our house.

Touch a life today
Touch a life today
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
Try to touch a life today

Throughout for history
Them dey talk am say no man is an island (them dey talk am)
For history
Them say one tree cannever make a forest (them dey talk am)
As E come be so
Wetin you get to show?
Wetin you get to say?
Wetin you go do for the matter?
Hold my hand
I'll hold your hand
We go dey stronger
Do something for another man
Bring out the laughter
All we need is one love
All we need is one love, one heart

Touch a life today
Touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today

As you dey work you dey pray
Make e better, make you hamma, make you successful
And if e work for you
Remember say some people dey
Dem never belleful
I say na one drop of water
Dey create an ocean eh
So make we join hand together
To better our nation
So if I do for one person
Yo do for another person
Na so we go dey multiply all out blessing
And if e getti one lesson wey we don learn for this world
Is Greatness dey inside every person eh
So if you believe in good
And you believe in humanity
Let's stand forward
And let the people laugh up in reward

Touch a life today
Touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today [x2]


Writer(s): Steve Skinner, Emanuel N. Kallins
You May Also Like
Wande Coal - "Weekend" Yeah, yeah, yeah Said she only need a man For the weekend, weekend, yeah, yeah Said she only need a man for the Now you 'pon this, oh, baby Said she only need a man For the weekend, weekend, yeah,...
Timaya, King Perryy & Patoranking - "Kom Kom" Love me The girl, they love me What I'd say Girl, your body kom kom Where you'll wine up for me, oh I swear your body, kom kom, oh, oh Love the way you bend it for me Girl, no one but you You like...
Patoranking - "Suh Different" Patoranking Ah, this song dey say make the girls dem whine Me no won see no girl with the phone inna your hand Put it over and free up time Move up your waist liner Every girl, all over the world...
Runtown - "Energy" It's Del'B on the beat I will give you what you wanting Baby come and chop my money eh Baby back to the dance thing Baby this no be joke thing o Sound God give you want you wanting All these niggas...
Mayorkun - "Mama" Mayorkun baby oh Kiddo, Kiddominant All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege Shege shege Baby I go take care of you pass nanny Are you getting me? Are...