"KUKU GOOGLE AM" lyrics
"KUKU GOOGLE AM"
Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj
If na shaking Cardi B nyash shakee pass
Musu musu
Ba musu musu
The most expensive thing we steady spending
Time
Argument o argument o
Time
You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
My guy KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
AHH!
Omo Bigwiz money plenty
Ta! Na David dou pass
Na lie their money too short
Na Burna money tall pass
No na 2baba e don tey
Na em money long pass
Ah na Don Jazzy
Na em money large pass ah!
Una funny gon, Una funny pass Bovi
No na AY no na I Go Die
No na Acapella no na I Go Save
Efe warri Boy dem dey try
But na Ali Baba get BasketMouth pass
You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
The most expensive thing we steady spending omo is time
Like said you gat it but before you know no time
Start one hustle and that hustle no dey pay
Feel free to Flip mode start ball and start to Busta Rhyme
No be crime to do different thing
Depending on where your mind dey
You fit go straight or you Hush
And you go the crooked way
But no say na thief dem catch be ole
And anyway you must to
Put in the work either way
You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
My guy KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
AHH!
See I'm a big boy now I've done lota big things for sure
Life has thought me many lessons and is still teaching me more
Like zino ordinary things don't move me no more
And it is wise and not by force to enter every open door
Plus e get as e be to diss Nkechi in front of Blessing
Some of these things I no suppose dey telli person
Like life everybody no say football hard o
So if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo
You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
KUKU GOOGLE AM
Argument o argument o
KUKU GOOGLE AM
Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj
If na shaking Cardi B nyash shakee pass
Argument o argument o
Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj
If na shaking Cardi B nyash shakee pass
Musu musu
Walahi ba musu musu
Musu musu
Walahi ba musu musu
- AZLyrics
- ##
- 2Baba Lyrics
You May Also Like
Kwesi Arthur - "Woara" Yieeeee eeeiii
Yieeeee oeah
Okame ho firi anopa ko anadwofa
If you dey ma body man no get matter
M'anidasoa ne wo oo
Bie kwan ma me oo
Mame nsa nka bi na menhyɛ w'anionyam
Eii firi sɛ
Woara Woara...
Teni - "Billionaire" Doctor Dolor Entertainment
Teni Makanaki
Wanna make love on the moon
Dancing to my tunes
It's it too much, is not too much
I wanna be on Forbes list
If wishes were horses
Is it too much, it's not...
YCEE - "Jagaban" Tinny entertainment baby
Want to sing music
Want to sing music
You think music is for everybody
This is a brand new from Tianu Ni Record radio station
This is a ycee and he call this one jagaban...
Burna Boy - "Won Da Mo" All systems are a go
All systems are a go
All systems are a go
Won da mo
Won da mo
All systems are a go
Dee dee dee deevee lee
Won da mo
A’n jaye ori wa
Won da mo….won da mo
Mo n wo versace
Won da...
Ruger - "Asiwaju" Du-ri-du-ri-ri-uh-ah, ooh-ah
(Cook that thing)
Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men them outside, we no dey house (dey house)...