"Party No Dey Stop (Major League Djz and Omit ST Remix)" lyrics

Adekunle Gold, Zinoleesky & Major League Djz Lyrics

"Party No Dey Stop (Major League Djz and Omit ST Remix)"
(feat. Omit ST)

I'm not moved by what I see
I know who I be
I just want my peace
Make money dey
I go get everything I need
In my own timing
Ko ni koja mi
Ko ni delay
So many people deny
Oluwa don consign
Can't believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
S'omo de lodun bayi
I know it's hurting your pride
Believe me I don't mind

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

See me I no dey worry
Cos Oluwa don consign me
I no dey put mouth for wetin no concern me
Kinda slow but I'm always on timing
Say my eyes don see many things ti mi o gbadura fun ota mi
If you still dey hate you need therapy
Good vibes no bad energy
Aje
Tin be jade tan
Aya won aja
Tin ba ti fe mu'le na Banger
Me wey I don high on Paraga
How I go get time for wahala
Find one girl wey fine like Rihanna
Spend it like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Oro aye mi ko ma'le
Ma lo Cali or Paris
Go again another day
Ki lo fe Richard Millie or Patek
Wo currency lowo mi
The real shit no Fugazi
In da club turn it up
Oluwe ma we
Oluwe ma we
Oluwe ma we

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing


You May Also Like
Sarz & WurlD - "SADE" Somebody seen, have you seen my SADE? Somebody seen, have you seen my baby? Give me a call when you see my SADE Give me a call when you see her All the time, all alone Should've listened when you...
Olamide - "Triumphant" Can I tell you what it is Everyday on cruise Bad days are gone Now I am bigger Porsche Ferragamo yeah We cruise oh yeah Ah Versace and Gucci I don't even post House on fire call fire fighter yah Uh...
NSG - "AREA BOYZ PRAYER" Dark shades in the dark I can't see I don't want fake love around me Drowned my sorrows in Hennessy All the shit I've done she won't leave In the T phone on DND All the shit me n YY don see Seen a...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Stonebwoy & DJ Maphorisa - "Apotheke" Baby yelli yessi na ma li Shake your body yeh ma mi mimi mam mi Fulu jimmy hot on lin na tso hot on lin Spiti gbizi liki zigi zigi gushu wi stipili Whyii whyii baby whyii whyii kati baby Whyii whyii...