"FIND MONEY" lyrics

"FIND MONEY"
(feat. Zerrydl)

Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
Lorilẹ o di go-

Me and all my guys, we dey find money (Ge ge)
We dey find money (Ge ge)
We dey find money (Say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Aje)

This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I dey hustle for the money
Dem dey laugh me
E no funny
Joy comes in the morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I go take again
I deypray make sapa no show face
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby

Me and all my guys we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere wey belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Wahala)

Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe

Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who be that nigga?
Who be that nigga?
Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
I chase my bag, on God
Nobody dey when I dey my dey (Escobar)

Me and all my guys, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money

Lori, lori
Lorilẹ o di gobe
O nja mi laya (O di gobe)
O n ja mi laya
Up, up, wey kolo mana
Na you take my bandana
Bill Gates dey find money
Zerry dey find money
Don't depend on me
'Cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza man dey find money
You too dey beg money, urgent 2K
You sef go find money
Sisi ologe, o n ja mi laya o


You May Also Like
Naira Marley - "Giddem" If to say na me be you If I see Naira Marley Maya sa re se twale I go ask baba for way Because igi imu jina si ori Omo ma ra koto rin Sonmo o le wa le E je ko mo pe sonmo o le wa le Oju ra won lo O...
Kizz Daniel & Adekunle Gold - "Pano Tona" Vado Wo, woba Banger K'oluwa gbewa gege o K'aye ma fi wa sefe o Kin ra motor kin ma f'ese sha K'olamide k'olamipo sha T'aye ba gbe e leke Won tun ma gbe e sepe Omo gutter ton fly by jet Ice water...
Black Sherif - "Rebel Music" Soon time na me tam me ransom Kɔ buy me phantom Bɛ hu sɛ peace and comfort yɛ free na yentɔn Ebi you go find am When the time comes and we drop the anthem Obiaa bɛ da ntɛm Go and seek protection, fa...
Fave - "Complicated" Should I confiscate your cellphone Are you done with typing I don't appreciate comments Where you talk about me Said it's complicated honey I can't phoking shout it A-little drummer girl Beating my...
Shallipopi - "ASAP" Na e be clear road o Only one Pluto presido They call me Shallipopi Say say say Way way Network slow nor mean say WiFi disconnect (clear) Do you know who you are talking to (know what) Watch your...