"Sability" lyrics

"Sability"

London (London)

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do


Writer(s): Kehinde O. Alabi, John Vincent Ighodaro, Oluwadamilare David Aderibigbe, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi, Awilo Longomba, Michael Ovie Hunter, Prosper Udu
You May Also Like
Libianca - "My Place" Ooh Ooh-ooh-ooh Ooh-ooh-ooh Ooh-ooh Mmm This is my place (Pla-ace) This is my space (Spa-ace) I was here first (First) Ooh, grab a seat get comfortable This is my place (Pla-ace) This is my space...
Tems - "Crazy Tings" All you do is lie and lie and lie All you do is try and try and try You don't even know the kind of things But you try to tell me all these things Give me some time, I need peace I'ma need space...
Aya Nakamura - "Baby" Shiruken Music Aya Nakamura Nah, yeah, yeah, yeah, yeah Toi là, toi tu veux tout (Tu veux tout) Sans rien dire, pour moi c'est chelou J'sais pas trop c'que t'attends de moi ('tends de moi) Hey, eh,...
Lojay, DJ Maphorisa & Kabza De Small - "CANADA" If your idi e Dey wobble wobble o Girl I spray the money double double o O lo ma do mi If she see the envelope of money And she ain't looking for no lover boy abroad She only need a visa to Canada...
Burna Boy - "Alone" Ooh-ooh, ooh Ooh-ooh, ooh Mm-mm, mm Mm-mhm, mm It's just another night Just another fight for my life It's alright, because everything dies Nobody know why Wetin I go do? Wetin you go do When you...