"Big Thug Boys" lyrics

"Big Thug Boys"

Ladies and gentlemen
(AV)

If you get a woman, hold am tight oh
Me and my guys, we dey for bike oh
Na her location dey for mind oh
If you leave your woman, she go off pant oh
No be lie oh
We go use raba blind her eyes oh
Me and my guys, we no dey smile oh
Big thug boys, we no dey lie oh

Big thug boys, we no dey fear nobody
And you see wahalla, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So make you no try me, oya now

The thing dey hit me like bongo, bongo
Abeg bring another shayo oshey oh
Take your lady to the condo, condo
If we dey hit her, she dey shout mo-gbe oh
Odo mukere muke, magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o

We dey wear gold, we dey wear ice oh
All of our enemies, dem broke die oh
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Say we dey fly high, man, we never fly low
If we dey move, we no dey fear go slow
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions

Big thug boys, we no dey fear nobody
And you see wahalla, we get am full for body
Only one thing, we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So make you no try me, oya now

The thing dey hit me like bongo, bongo
Abeg bring another shayo oshey oh
Take your lady to the condo, condo
If we dey hit her, she dey shout mo-gbe oh
Odo mukere muke, magbele mukere muke oh
Magbele mufere mufe o

The thing dey, the thing dey hit me like bongo, bongo
Abeg bring another shayo oshey oh
Take your lady to the condo, condo
If we dey hit her, she dey shout mo-gbe oh
Odo mukere muke, magbele mukere muke oh
Magbele mufere mufe o


You May Also Like
Skiibii - "Tinga" Melanie, fine lady Your body dey worry I will take time baby I'm not in a hurry Oni ko tinga Put a ring on your finger Oni ko tinga Body sweet like Mirinda Oni ko tinga, ayy Bounce it, make we...
Kizz Daniel - "Cough (Odo)" Alright, Go! (Eh eh) Eh eh (Uber) Eh eh (Vado) Eh eh (Odo, Odoyewu eh) (eh eh) Eh eh (to a place she loves) Eh eh I want to flex my love (eh eh) I wan impress (eh eh) And I want to carry my love...
Tiwa Savage - "Koroba" I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am...
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem) Will will will Willis kill dem My girl the last time that I check (check) Now before I digress My girl you told me that I'm not your love interest See my girl the last time that...
Oxlade - "Want You" (Want you) (Yeah yeah) One one one one one This love sweet like Ofe Nsala, 'Sala Baby me and you we go travel farr-ra (Far-ah, far away) Anything you want I go double order Our love too strong dey...