"Home Boy" lyrics
Joshua Adere & Babyboy AV Lyrics
"Home Boy"
If I don't tell you, you might not believe
But the thing don dey enter body (forget, ooh)
With 16 bars mehn I've been doing things
No be everything you fit get with money
Ahh...
I know say me sef go kpai
Everything thing get time
But for now
Home boy don dey play away
What goes up must come down
Gravity sef don talk am
But if I start
Me I no go stop again
I know say me sef go kpai
Everywhere get tiiime
Home boy don dey play away
What goes up must come down
Gravity sef don talk am
But if I start
Me I no go stop again
As I don start my race, ooh
Me I no go stop again (again)
Enemies go frown their face (their face)
But they can never take my place (hmmm)
Who's the flyest of them all (big thug)
Who be the guy wey break tik-tok (big thug)
Fine boy wey sabi sing song
If them leave me I go do all
I know say me sef go kpai
Everything get why
But for now (now)
Home boy don dey play away
Them no fit contest my melody
Don't fuck with me
Handcuff me if this nah felony ooh
Me I no go stop again
I know say me sef go kpai
Everything thing get time
But for now
Home boy don dey play away
What goes up must come down
Gravity sef don talk am
But if I start
Me I no go stop again
Home boy don dey play away
James bond on every track
Double 07 for my back
You know say this thing dey my body ooh
Me I no go stop again
Dem no fit contest my melody
Don't fuck with me
Handcuff me if this nah felony
Me I no go stop again
- AZLyrics
- B
- Babyboy AV Lyrics
You May Also Like
Young Jonn - "Sharpally" Nuh-uh-uh, uh-nuh
(Kill dem all)
Jiggy
Deep down inside my liver
I know this our love forever
On wa something ti sonu
Blame it on my lifestyle yolo
No come here come do me ojoro
You wan play me...
Kuami Eugene & Rotimi - "Cryptocurrency" Some girls nowadays dema ask for some cryptocurrency
It's a different thing how we do in the 21st Century
She says
When we get the money call anytime then it is an emergency
Before you kiss and...
Black Sherif - "Prey Da Youngsta" Mind your speech bro niggas be wildin'
Them jiggas don't like we
Yes I see bro, and I heard about it
It's all nice my breh
Cause as e dey I no get two fucks
To give man ah man nah
I'm just chill...
Runtown - "Hella Sacrifice" Say say say... when we drop it
Blessed dollars and we top it
Put some purple in mi chalice
Only Jah can save it
It's a revolutionary
Listen nothing was the same
Me tell you, any time we jam it
Only...
Boy Spyce - "Bad Things" Uh
Uh uh uh
What you say now
Face down
Off your heels and your grey gown
Shey you shave now
Lay down
Make I chop you likey wafer
Baby no shout
Turn round round
Make you splish splash
Baby no doubt...