"Level" lyrics
Victor AD & Babyboy AV Lyrics
"Level"
What's the level
(Tell me what's the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go Dey give them
I prayed for days like this
At a time like this yea
And that's something more than gold
That is precious more than silver
And all the days an night
Wey guy man no sleep yea
All the stories yet untold
On this cold and lonely road
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I fuck dem up
No apologies
I say na Redeye
Dem go play my cassette
In abundance
What's the level
(Tell me what's the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go Dey give them
Na una business
We go dey give dem yea
And if you see them
Then you go believe dem yea
Jesu Christi ni Jesus
If you like you believe us yea
Na him blood wey dey save us
And if you touch me you touch us
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I fuck dem up
No apologies
I say na Redeye
Dem go play my cassette
In abundance
What's the level
(Tell me what's the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go Dey give them
(Oshey)
(Na una business, we go Dey give them)
- AZLyrics
- B
- Babyboy AV Lyrics
You May Also Like
Asake - "Baba God" Some people dey, they wan make I sober
Me, I no fit sober
'Cause I gat Jehovah gan ni
For where I dey, me I dey, I loyal
Dem say I local, lavi da loca
Saare fun mi ni Koda
My face dey show, my shoe...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...
Lojay - "Mwah!" Omo
Omo
Omo to Mwah!
O sexy
O tongologo
O nasty
Mwah!
O sexy
O tongologo
O nasty
My girl
Swing my way with your cinnamon fragrance
I wan send your package
Why you oppress with your mini concealer...
Ruger - "Dior" Hmmm oloun
Badman looking good in Dior
Badman drip to da core
Sport car's parked on the right spot
Badman sleek and you know
Badman looking good in Dior
Badman drip to da core
Sport car's parked on...