"Quick Question" lyrics
"Quick Question"
Quick question for the one I love
Quick question for one wey dey totori man
How many times dem go do you roro for outside?
Another day, another time e don pass, make we gum body
(Ah, Oluwa, Oluwa knows I try)
But me I no go try forever o, I no be that guy
Me I be different kind person, my girl
And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect
Me I be different kind person, my girl
And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect
Your body bad, e dey cause traffic
E dey cause problem, hmm-mm-mm
Your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
Any man wey come e go collect
Ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam
'Cause I dey take your matter personal, so personal, hmm
Me I be different kind person, my girl
And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect
Me I be different kind person, my girl
And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect
Writer(s): Victor Adindu, Joseph Olanrewaju
- AZLyrics
- B
- Babyboy AV Lyrics
You May Also Like
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane
Yah
Yah
Cheque
I love the life that I live but I'm chasing for more
I'm celebrating one day, next day I want more
Pretty girl make it ring but I still pray for some
Man never...
Lasmid - "Running" Charger
All I do
Is to keep it real and cool
What I cannot do
I no go do
Myself like I go fi do am
No I won't
Person who
You de do am good
Go fit to kill you
All I know is we for dey g o
We for dey...
Wande Coal - "Don't Feel Love" I don't feel loved anymore
Is it true? Is it true?
I don't feel love anymore
Is it true? Is it true?
Love is wicked
Brick and Lace
So many guys dem a match my face
So many girls want me but no...
Toby Grey & WurlD - "Honey & Spice (Remix)" No one else but you my baby
No one else but you my chargie
No one else but you my baby
Oh na na na na na
Put it down for me I like that
Nothing ever gonna make me shy
Gimme 100 and I top that
Energy...
Tolani & Wande Coal - "Slow Motion" She say she 'uh give it to me nicely
She ah want the vibes when she by my side
All these girls wan flex and chilling chilling
Better promise not to hurt my feelings feelings
Omoge wa je'a sere...