"Elevate" lyrics
"Elevate"
Badman rhedi
Boyranking
Early wey mi wake I go down on my knees and I pray for my needs
Jah listen to my heart, amen to my prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do no dey exist
So I'm not in haste I been dey wait
It's been a while I be dey meditate
I know say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late
Through grace me I grow from grass
And I got different story for this scars
In case you don't know my vision is so wild
No be say me distance Na kaluba I dey fine
Me I stay strong even when me know say the journey long
Mi hustle more I give no excuse
When I Dey for mi grind awon won reju
One mind I no say baba dey my side
U know na Big win if I make mama, dada proud
Steady doin' big things before I clock 35
Me I stay strong
Even when me know say the journey long
Mi hustle more I give no excuse
When I dey for me grind awon won reju
Early wey me wake I go down on my knees and I pray for my needs
Jah listen to my heart, amen to prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do no dey exist
So I'm not in haste I be dey wait
It's been a while I be dey meditate
I no say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late
Writer(s): Chisom Ezeh, Balogun Olamilekan
- AZLyrics
- B
- Balloranking Lyrics
You May Also Like
Seyi Vibez - "Save Me" Otega gan-gan
Woah, woah, woah
(Ma gb'ara le anybody, tori nikan lo werey l'everybody)
Oluwaloseyi, oh-oh
Vibez
Phynest loshey beat, yayy-yy
Mo gb'oju mi s'oke baba mimo
Mo ke pe e lojojumo
Je ki...
Ayo Maff - "Crazy Kid" Awon Omo bankan je
E bankan je
E bankan je
Oga move
Zoom
Oga move
I'm in a G wagon
E Shey idi ko ma gbon
When I'm in the mood
When I'm in the mood
Sho ma bami lo
Mo fe mu e lo sodo
100 dollar lawon...
Oladips & Zlatan - "Àjàlá Travel (Remix)" Travel
(The dipsciples music)
Ore ilu oyinbo o
(Omo iya aje)
Buh illiterate l'àjàlá o
(Chech the producer)
(Wah you saying z?)
Àjàlá ole s'òyìnbó o
Éle s'òyinbó o
(Ahan ahan)
I gotta chase my...
Shallipopi - "Start Am" (En-)
Wait
(En, en, en, enter)
Only one Pluto Presido
They call me me Shallipopi
Fresh young nigga, looking sexy (Ehn)
One, two, three, four girls them plenty (Confirm)
Them never born anybody wey...
Kizz Daniel & FOLA - "Titi" Uncle k
Oloṣo wey forget to collect money don steal
Ọmọ wey no fight when you don cheat don kill
I no need tell you my roll out plan
But I really like you and I will hold you down
Forget the kele...