"Final Say" lyrics
"Final Say"
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
'Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
'Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
'Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don't give up the fight
'Cause baba god no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
'Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
'Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Writer(s): Olubankole Wellington, Nsikak Okon David
- AZLyrics
- B
- Banky W. Lyrics
You May Also Like
Olamide - "Melo Melo" I no dey denge denge I no dey pose eh
My baby give me biscuit I want sugar
The things you do me, bi’ojo ba ro kose wi
Bi’orun baran, bi’orun ba’ran ko se so
Melo melo, melo melo la fe wi
Melo melo,...
Sarkodie - "Can't Let You Go" BlaqJerzee on the beat
Oh na na na eh
King king Promise
Ah
Na s3 3da me so no 3ny3 day3so a
Kyer3 s3 obaahema woy3 me dia
Ahomakye s3 wo de woti to me so a
To no abo)den na mebia
Ek33 si sumomi soo...
Wande Coal - "So Mi So" (Juls baby)
Iskaba
Again (yah)
Alikitu eee mama ee lemele
Zembele mama...
Ami so mi so (ahan)
Ami so mi so (ahan)
Ani so kin so (ahan)
Oni so kin so (ahan)
I get a girl wey dey trouble me ooo…
She...
Tiwa Savage - "Park Well" Early mor mor na your phone
I dey call, baby
Two-four-seven, baby
You I dey want, baby
Wallai, no yawa for you, baby
Chai park well and balance well for me, yeah
Baby, baby, oh baby, baby, baby...
Timaya - "I Like The Way" She say, I like the way you look at me
Am screaming, baby
I love the way you hold my hands
Am dripping, baby
The way you take me dey dey
Girl, e be like say I dey mad oh
The way you carry me play
Oh...