"Show Dem" lyrics

Paul Chisom & Banky W. Lyrics

"Show Dem"

Show dem say You no be man made oh
Show dem You get all the power
Baba You no be small boy
Baba Your the big boss
The greatest greatest

Dem no know say
Bad man fit change again
Dem dey think say
Wetin spoil don spoil finish
I serve a God who can turn things around
Baba show dem say na You get all the power

Baba no dey talk too much e dey
Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power
Baba no dey talk too much e dey
Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power

Baba no dey talk too much lai lai
Look at what His done in my life
I was lost and struggling
But He suddenly came through for me
At the right time
Why me I dey hold am tight
True talk omo no be lie
As long as him dey my side
Weather e be say or night
I go dey alright

Chai chinekeme
You shine the light and show me the way
I can't deny there's no debate
No is the right time to celebrate

Sing hallelujah all the way
Shout hallelujah all the way
Jehovah Jireh is on the case
Him get the final say ye ye ye

Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power
Baba no dey talk too much e dey
Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power

Big God oh
Wey dey turn small man to a biggie man oh
I'm a living testimony
Say God for change and take anybody higher
Baba no dey look Uche face
Everyday I dey elevate
Baba just dey carry me go
Oti gbemi soke
If you know my story
You go join me give God the glory
See as I dey sing I dey dance I dey jolly
Cause You don expand my territory

Sing hallelujah all the way
Shout hallelujah all the way
Jehovah Jireh is on the case
Him get the final say ye ye ye

Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power
Baba no dey talk too much e dey
Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power
Baba no dey talk too much e dey
Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power
Baba no dey talk too much e dey
Show dem show dem
Baba no dey talk too much e dey
Show dem who get all the power


You May Also Like
Steve Crown - "Imela" You're the reason I live You're the air that I breath Your spirit covers all the earth With power in your word We exalt thee in our worship God of all the earth Alpha omega Adonai we bow before thee...
H.E.R. - "Hold Us Together" I will trust in You and know that You are with me forever I'll confide in You 'cause You're the only answer that matters Even in the darkness, You will be my light Even when I'm hopeless, You will...
Mercy Chinwo - "Onyedikagi" Eledumare Arugbo ojo Onyedikagi, onyedikagi Eledumare Arugbo ojo Onyedikagi, onyedikagi Onye eh, onyedikagi Arugbo ojo, onyedikagi Onye eh, onyedikagi Arugbo ojo, onyedikagi Your name is holy Your...
BeBe & CeCe Winans - "Close To You" I just want to be close to you. Sunshine, moonlight, delight just a couple words describing who you are. Lovely, so lovely want everyone to know why I'm in love with you Patient and strong, always,...
Maleek Berry - "Bend It" Berry pon dis You don know I'm back with a new wave DJ turn up the speaker DJ turn up the speaker Gyal dem follow the leader Gyal dem follow the leader Baby bend it Oh baby bend it Bend your back...