"Feeling Good" lyrics
Guchi & Bayanni Lyrics
"Feeling Good"
Ched
Bayanni
Gucci, ay (wey)
Mm, living my life, I no pretend (oh, no-no)
Everything I do na for the best (everything I do na for the best, oh)
I no fit overthink, oh (me, I no like stress)
Steady on my speed, oh (dem no fit catch me)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
And I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight (yeah)
Me, I wan' flex, me, I wan' enjoy
Eeny-miny-mo, all my energy plenty sha (for the Lord's sake)
I'm going on top
Make nobody come dey use my head dey kpa
I no dey wrong nobody
Na why I no dey worry (no, no)
Na God wey fit judge me (oh, no, no)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight
(Timi Jay on the track)
(Chech-da-producer)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
- AZLyrics
- B
- Bayanni Lyrics
You May Also Like
Ruger - "Ashana" Shhh! Girl it is bed time
We gwan fit fuck till da late night, hmmm
Your friend is awake, right?
She gwan fit join it's a great night, huh, huh
Sooner me nah waste time
Baby it is eat that cake time...
CKay - "by now" Shimi shimi shimi ya
Shimi shimi ya shimi ya
She no dey wear brazziere
When she see me ya
See me ya
Nobody wickeder than you shawty
Why you dey catch my cruise?
I should be beside and inside you...
Young Jonn - "Disconnect" Ise kekere owo nla
Loke loke la ma ma lo
Blessings on blessings ni mofe mari lojojumo
If you get a woman, make yu hold am tight
Cause if she come my side, it's gone
Nobody worry me jo (worry)
I want...
Kuami Eugene - "Abena" Ladies and gentlemen
Mm mm mm mm
Yeah yeah
Rockstar
Hello old friend
It's been a long time
How you de cope
How are you living life without me
'Cause way back then
We used to run town
Turn up the...
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah)
(What dem a say?)
Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it
Getting rich and it's all in the plan
Mama, I made it to Forbes
I buy German for my baby
Mo toju mommy, mo...