"Many Things" lyrics

"Many Things"

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what's up

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you're naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me


Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Kokumo Samson
You May Also Like
Teni - "HUSTLE" I wan talk my mind o For anyone wey fit relate o Ri-di-mah-kool-a-yooo Sometimes it feels like success is a trap And sometimes it feels like people don't understand Cos the pressure e plenty and...
Naira Marley - "Kojosese" Hello If you hear Naira Marley you must jo Ehn ehn! Efe joku Ejo la tibi wo many many... Kuro nbe Oja yi kojosese ye! (O kojosese) Oja yi kojosese ye!(O kojosese) Oja yi kojosese ye! (O kojosese)...
Cheque - "Hollywood" (Spread your wings, spread your wings, spread your wings Fly away, fly away, fly away Spread your wings, spread your wings, spread your wings Fly away, fly away, fly away Spread your wings, spread...
Mayorkun & DaVido - "Betty Butter" Which one be say, which one be say You no fit trust person like me, like that (Of Lagos) Ah-chee... Shekpe! Which one be say, which one be say You no wan come gimme gimme your heart (Yunur) Of La La,...
DaVido - "Holy Ground" ‪ Naija to the world, uh‬ (‪SperoachBeats‬) Classic‬ ‪The Queen to the Motherland‬ ‪On the other hand‬ ‪She said, "Come if you wanna" (Oh) ‪I said, "I know myself, I’m gonna wanna" ‪Activate...