"Money" lyrics

Terri, Bella Shmurda & Mohbad Lyrics

"Money"

[Terri:]
More money, more money, anything wey better pass money na more money, more money
(Yeah)
Na the remedy, Remedy, too many nonsense na yamayama, them go laugh say na comedy
(Sweet Life Oh)
Spoil your girl, spoil your girl, buy am weavon, buy am Channel
If not dem go help you, nobody go tell you
(Hmmm)

I know I'm a sinner man (sinner)
But I no envy bother man (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)
I know I'm a sinner man (sinner)
But I no envy bother man (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

[Bella Shmurda:]
Bella wan go, soldier come ayaa
Barrack ti de soldier go ayaa
Shebi na money you dey chase
If I get money I go Gbes
(Ahhaaa)
More money, more money
When we enter the place them dey know we the baddest
More money, more money
Omotena come through with Biliki and Agnes
Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa)
More melodies, Baby Sho-le (Ayaa)
Wassup, Baby wassup
Small money girl you burst up
Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa)
More melodies, Baby Sho-le (Ayaa)
Wassup, Baby wassup
Small money girl you burst up

[Terri:]
I know I'm a sinner man (sinner)
But I no envy bother man (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

[Mohbad:]
Me I want more money
Owo to ma po le ti
Owo tan fi gb'esu le ti
Owo ti o si ninu aza
Ti mo ti gbowo B
Gbowo T
Mo tun gbowo C
Mo fi'yoku le fun Receipt, Imole
More money, more money (more money)
Gbe lo party, ma na owo be E money (ma na owo be E money)
More money, more money
Olowo la mo pon pe ni somebody (somebody, somebody)
Mo sare bi tyre (Mo sare bi tyre)
Awon kan sope ma tire (Awon kan sope ma tire)
Won fe pa'na mi bi NEPA (Won fe pa'na mi bi NEPA)
Imole ni seh ko shey pa

[Terri:]
I know I'm a sinner man (sinner)
But I no envy bother man (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)
I know I'm a sinner man (sinner)
But I no envy bother man (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)


Writer(s): Emmanuel Uchechi
You May Also Like
Ayo Jay - "10 Over 10" Oh my girl is a 10 over 10 I swear (I swear) I de call her my baby my boo my dear (My dear) And I know many fine fine girls but they don't compare (Compare) Now she de make me change ahh She's a...
Afro B - "Condo" Yeah Yeah Banx & Ranx, yeah Boop, boop, yeah Kingston, uh She want to dance Maybe my way Baby our way Come right away Body so full, meet up I wanna feel me She want to dance Monday to Sunday I be...
YCEE - "Wahala Dey" (Don know Vibe Ain't nobody badder than Shawty wan sign in Shawty wan Shawty wan) Say I never see your type before girl I swear I see another baby girl I no go run away Bad with the figure you dey...
Sarkodie - "No Fugazy" My guy if you got some block (cash) Then no fugazy in this corner bro Before you cop the Lamborghini truck Make sure you got your drip plug My guy if you got some block (cash) Then no fugazy in this...
Blaq Jerzee, Mr Eazi & Harmonize - "Falling For U" Body, body, yea, yea Body, body The gbedu dey, body Release! Position I'm falling for you Baby I'm falling for you Baby, your body imelo gini You already know I'm falling for you Baby, I'm falling...