"Vision 2020" lyrics

"Vision 2020"

Siri ben den den
Chee
Hmm, na me day sing song
Hmm...
Bella Shmurda, oh, yeah
Hmm, o yeah

Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler
Tomorrow get belle o
I don cry, I don pray, I don sing to my God o
Sey na which day man go popular
Karaye ma fi mi she ye ye o

Ghetto Boys, we hustle, vision 2020
Our government dem promise
You know sey boys go chop, everyday we starving
Hunger in the city

Mama called me sey Chinedu is balling
What are you doing son, you're dulling
4 years in LASU is really nothing
Better get that money son, oya start

Omotena call me sey she don get belle
My man papa must to not hear
I been thinking o, I been thinking o
I been thinking o, I been thinking

Moyawo lowo Lati
I go Alaba, I buy lappy
I hustle for 6 months, I no get money
Shoutout to my nigga wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved
I tell my niggas so we get them solved
So we get them solved
Yeah eh

I just wanna see my friends in the Range Rover
When I pull up in the phantom, tell them bitches it's game over
Popping pills n tha perc, I was chilling on the coda
Doing things I like
She watched the Poco dance, Calcu master
This is the lifestyle, Bella Shumrda
Everyday me ganja, everyday me ganja

Aje wole mi, aje
Owo wole me, owo
Ire wole mi ire
Aje wole aje
Owo le me owo
Ola wole me ola, ire wole me ire
Ghetto Boys we hustle, vision 2020
Our government dem promise
Light go dey, road go good, water go good

Water go flow, everything na scam
Na scam, na scam
Light go good, water go flow
Everything na scam

Vision 2020 ah, Vision 2020 eh
Dem do this, dem do that


Writer(s): Ahmed Akinbiyi
You May Also Like
Rema - "American Love" (Hi!) She make me gone break that law Feeling my shit don't break that law Huh hating on me I know I know you be hating on y'all aye I love my baby girl yuh And she love me and I know huh Did I not...
Wande Coal - "Again" Sweet like water weh dey inside coconut Sip after sip you give me stamina Wait for you so the same time we commot Me and you na the same time I never want to leave omo So dance with me omo I pull up...
Fireboy DML - "Like I Do" Yeah, yeah... yeah Fireboy yes o Ouu yeah Odoyewu I know you bad o You gimme love, I give you back o You gimme this, I give you that o One time, one time (oh yeah) Odoyewu you are so wonderful If I...
DaVido - "The Best" Original Of Lagos Ahchiii Ge ge Fresh Of lay lay Damn Baddest This bread no be Agege Betty no fit leave a nigga (Shekpe) Ko loun loko s'ita Lai lai Omo temi ko rara Betty no fit hate my mother Ko...
Sarkodie, Zlatan & Rexxie - "Hasta La Vista" Kapaichumarimarichopaco Casablanca de catamatophia Kupe, Azonto, Zanku leg work Amanda, kafɛ obaa yɛ banku Yes boss Ghana, Shayo! Ashewo, Nonstop! Aye Lavida Local! You only live once, setup!...