"Nyem Ego (Cover)" lyrics

"Nyem Ego (Cover)"
(feat. Lordmoon)

Hey Siri abeg play me song oo
Wey get sprinkle omah lay with plenty of Soso
Shey na my network bad
Abeg don't be long oo
Please wait while e loading I got plenty things to talk
Only me get cough and catarrh
I get malaria get some fever
Every blood no be your brother
Me learn my lesson one way another
Cos people wey dey fit to no dey
No be their fault you too dey expect
Minimum wage no get weight to carry
Heavy wears the crown
When dey my head who go fit help
I don see shege, I don visit craze
Shey na until I don dey shout awaleme
Making music tintinitin guitar
Get passion get the drive
Make my mama dey proud
Get money chasing the bag


You May Also Like
Shallipopi - "Things On Things" Ehhh See dem! Only one Pluto Presido B! Busy! Wait, wait Dem call me Shallipopi When I fall in, squad dey co-ordinate (Eh) No evidence nor explain (Eh) I say when I fall in eh, oh my God That is so...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Ruger - "Jonzing Boy" So many people ask me how I dey do am Ibere? But if I do anything dem go table am oo No try relax me I no dey cool down ahanhanhan Anybody try crape me I go disable am oo I am jonzing Baby I'm a...
CKay - "by now" Shimi shimi shimi ya Shimi shimi ya shimi ya She no dey wear brazziere When she see me ya See me ya Nobody wickeder than you shawty Why you dey catch my cruise? I should be beside and inside you...
Runtown - "All About You" If I call you baby No go Dey worry about who Dey call me baby baby Cos if I call you my baby, omo Only on you I'm concentrating I don't know what to do Tell me what do I do When it's all about you...