"WO WO (Remix)" lyrics
Minz, BNXN fka Buju & Blaqbonez Lyrics
"WO WO (Remix)"
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Oh-oh-oh
Hmmm, on God
This life e sweet but e fit wowo
Man only fit to depend on God
I say, wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
Tell the kele do proper
Get the money, live soft life ah-ah
Say they want to link for vibes
On my neck, it's ice water, ah-ah
After the club last night, ah-ah
Wake up with hangover, ah-ah
Two Kele for my side, ah-ah
Wey I no fit recognize
Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me (Mmm)
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition, oh
I'm a sweet sensation
Girls won komije raw
Wo wo (Wo)
Too many things I dey think, wo wo (Wo)
I never talk anything, wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God (God)
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
This is not another chorus, just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn't pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they thought they could tame us
Blame it on features
Some underrate us
But it's only 'cause there's nobody that made us
I'm the one that's disturbing artists on labels
After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
Ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika, ni mo n gba proper
Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
Now you dey you see me now
G63s AMG, and my engine make the ladies go, "OMG"
And my tank always on full, e no fit empty
I've been thinking 'bout a lot and e too plenty
Wo wo (Wo)
Too many things I dey think, wo wo (Wo)
I never talk anything, wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God (God)
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
Big flex
Reset
Don't get it twisted
I still flexing
Thank God that we still flexing
Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as fuck and we still stacking
Six bed mansion for this Lekki and I no kill person
I came in a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo, shit is hard
Said she wanna tango, never gon' let go
I know 'em when I look her in the eyes
Omo make nothing worry me, yeah
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice, not authority
Moving with currency, I'm on that foreign P
And if you don't know
Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
Back when things, wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
- AZLyrics
- B
- Blaqbonez Lyrics
You May Also Like
Burna Boy - "Last Last" E don cast, last last
Na everybody go chop breakfast
Shayo!
Yeah
Shayo!
Igbo!
You go bow for the result o
Nothing to discuss o
'Cause I dey win by default and without any doubt o
Omo me I be adult...
Cheque - "LOML" Yeah
Yeah Yeah
Yeah Yeah Yeah
Yeah Yeah Yeah Yeah
You be light for my life, no be lie at all
You give me love o, wey me never feel before
You give me joy o, oh my God o
I can't get enough
You give...
Runtown - "Sinnerman" Oh sinner man where you gonna run to?
Sinner man where you gonna run to?
Sinner man sinner man
Father lord please forgive a man
Sinner man sinner man
From a very long time born sinner man
I know I...
Popcaan - "Celebrate" Yo, Drop Top
We outside, pick up some gyal and guh link J5
Party inna di hillside, know every gyal a get wild, uh-uh
R.I.P to mi dawgs dem weh gone
Di ones weh locked up, free up, woii-oii
Love life...
Black Sherif - "45" JAE5
Fortified (Fuego)
My nigga this shit divine
I said it, I did it
No lie
Everything checked no decline
Nobody fit tell me how this shit goes
If I fail, I needed that I'll come back stronger
I...