"Doh" lyrics

T-Classic & Boy Spyce Lyrics

"Doh"

Classical boy!
Snap me fine cinemato!
Sermakaburi
Yasso

Me I want no lies from you my baby boo
Ohema tell me say
She want nothing but the truth (Ju)
So many things Dey for my mind
I want to do to you
If I tell you girl you fit to run away
I no want make you run away (oloun!)
E be things e be things (yea)
Wetin be this (ohhh)
If I no lie how you won take believe
Who tell you say (say)
We no fit do
Must everything be about relationship
I like what I see (oohh)
Capture my eyes (yea)
Shey we fit have some fun tonight ?
Make I tell you wetin Dey my mind baby

Okay I won doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I won doh
I no lie
I won doh doh doh

You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e Dey enter my eye
I won doh doh doh

Lobani taniyen thermometer
Mo sa speedometer mo ja
Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori
Bami wa bata mi
Baba yen san lori
But na you wey dey burst my bololo
I know your Pman na sojo
But na you wey I wan dey doh doh doh
Sisi Uloma
Jowo baby do normal
I wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser
Ah ah ah ah ahn Uloma
Jowo baby do normal
Wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser

Okay I won doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I won doh
I no lie
I won doh doh doh
You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e Dey enter my eye
I won doh doh doh


You May Also Like
Ajebo Hustlers & Omah Lay - "Pronto" Oh no no no no Hmmmmmm Oh no no no no no no no Kpos I go dey put myself in order Make I no go kpai person daughter No be only me be her lover If na play make e stop am Abeggi make e use your upper...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied Push me to the limit then you see my fire And man dem den wan see my fire When I get the money then I gat your time Abena then I got...
Krizbeatz & Tekno - "Toe Toe" It's Krizbeatz the drama guy I don't want no stress I just want to flex Can we have sex oh I don't have no time to waste oh I just want your toe toe Toe toe, toe toe I just want your toe toe Toe...
Johnny Drille - "Spending" I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love (one I love oh) I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love Anything for the one...
Shatta Wale - "Dem Confuse" Hey eh Shawers on di riddim (Shawers on di riddim) Dem done know wha' go down Coulda be faster than a motor bike, mhm But you no go get nowhere Ok33 ojo foi waa tamor okporngor Shi tortoise eba ho...