"Baba Nla" lyrics
Dr Dolor & Buju Lyrics
"Baba Nla"
Hmm hmm hmm
(Dr Dolor entertainment)
Hmm...
Ooo ooo ooo yeah
Hmm...
Yeah
Ooo
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Omo I been looking at this girl called soma dina
Said I dey ball die pass roger miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my
Place later
I tell you things I know like and make I know lie
I dey feel you tonight as hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talku my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ah
Baba Nla wey I be
Eh no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ah
Hmm
Hmm
Ooo yeah
Ye
Ti won ba ri mi yes sir
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six oh
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six oh
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Commissioner
Inspector general
Writer(s): Ikemefuna Nwamonye, Osadolor Nate Asemota, Daniel Benson, Fred Daniel
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
You May Also Like
Omah Lay - "understand" You don cut my weave-on and dread ah!
You make a boy sick and a boy well ah!
Nothing my eye see my mouth e don tell ah!
I enter rain coz I give you umbrella
I thought we in this together
Give you my...
Simi - "Happy Birthday" I pray for you
O love of my Life
That you would be
My sun, my moon, my life
Now I testify You are so much more than I ever thought you be
Do you see my love
I can make the sun rise in the Westside
I...
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC
Gyakie uh huh
Na na na na na eyy ya
My mind dey for you
My heart beats for you
Every time when I think of you
I don't know...
I, I, I feel loved again
I don't want to wait for days...
Lil Kesh & Naira Marley - "Korope" Tinba ti ri korope
YAGI, YAGI, YAGI, YAGI
Level
(Tune in to the king of sound and blues)
Krrrra
Tinba ti ri korope
Ere tete lese mi
Mo ma saare f'ere ge
Ere tete lese mi
Walahi, tinba ri korope
Ere...
Kida Kudz - "Makaveli" Dem man know I'm the truth, I got power and the juice
I need Henny and the Goose, I need Cali, Ammi too
Makavelli like am tu
All my jiggaz anti-social
We don't wanna waste hard vocals
Started from...