"Confident" lyrics
Savage & Buju Lyrics
"Confident"
It's on God
It's on God
Whoa, whoa
Girl, as long as the Hennessy for my cup will never finish
Wetin I feel I go talk am finish
Say girl, if you give me one minute
I'll convince you I am that confident
Been waiting on you for couple minutes
No make oroma con they see me finish
Girl, if you won't give me one minute
Then I'll convince you I am that confident
I'll convince you I am that confident
I'll convince you I am that confident
I'll convince you I am that confident
No make oroma con they see me finish
I'll convince you I am that confident
Something on my mind
So I could tell you one time
That liquor and wine
Tell me if you like so baby, we will step outside
We can go ride outside in the night time
You know as e be, you know as e go
Make I give you up close and personal something wey go sweet you like wen I sing I'm nothing
Girl, you know as e be, girl you know as e go
Make I give you up close and personal something wey go sweet you like wen I sing I'm nothing
Excuse me please my sister
Girl, I have been talking to you, you no no say na me dey your corner
And I want to be your mister
I dey see your face on top my radar, I want make we jam jam
Girl, as long as the money plenty e no go ever finish
Wetin I get I no fit spend am finish
This kind of love I no fit show you finish
See me finish
Because of the vibes I combine
Her body sef don dey compile
She dey make me shout oh divine
Ah ya ya
Girl, as long as the Hennessy for my cup will never finish
Wetin I feel I go talk am finish
Say girlie if you give me one minute
I'll convince you I am dat confident
Been waiting on you for couple minute
No make oroma con dey see me finish
Girl, if you want me give me one minute
Den I'll convince you I'm dat confident
I'll convince you I'm dat confident
I'll convince you I'm dat confident
I'll convince you I'm dat confident
No make oroma con dey see me finish
I'll convince you I am dat confident
Writer(s): Justin Bieber, Kenneth Charles Coby, Maurice N. Simmonds, Chancelor Johnathan Bennett
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
You May Also Like
NSG - "Colonization" Used to cut my so much crops felt my skin irritate
Got about on the block felt my ankles ache
Couldn't be in vain that our mums migrate
Anyway I got to make that meal on plate
Cause we came from...
Bella Shmurda - "Sho Mo Mi" 6 million ways to die choose one
96 don't move
(Welcome to the bombaclart era)
Yeah yeah yeah yeah
96 don't move
(Welcome to the bombaclart era)
Look into my eyes
Tell me what you see paradise
Girl...
Falz - "Mercy" Bad girl show man how you work it
Bad man go mad when you twerk it
Yeah practice make perfect
You make a man shout Lord have mercy!
Bad girl show man how you work it
Bad man go mad when you twerk...
Ruger - "Abu Dhabi" Lord, I need her
Lord, I need my woman with me
In my room make I no mad
Why you look so peng?
My boo thang
Stay inna me yard
If you leave for a second
You gimme migraine skank
Leave me if you dare...
DARKOO - "She Like" Smooth, clean cut
You know the money train don't stop, B
We're young and still be the street stoppers
Scratch mixed it
106 shit
A-J Says she likes F boys, trappers, real life gangsters
'Cause they...