"Mind Games" lyrics
Ejoya & Buju Lyrics
"Mind Games"
See I been get one kele, wey no wan wine
See that kele, she just wan fly
She want the things, I no fit buy
See that kele just dey one kain
But I get one kele, wey just wan vibe
See that kele, she just my type
She dey support, all day and night
She want the tins my money fit buy
You gats sabi now
Oh oh oh
Yeah yeah
So you know
Na that one sabi now
Oh yeah yeah
Oh you know
Oh yeah yeah
See na that one sabi now
You make me s'ogun d'ogoji
You're playing mind games with this your body
As long as say you go dey for me
I'll make sure I give you my money
Oh, you make me s'ogun d'ogoji
You're playing mind games with this your body
As long as say you go dey for me
I'll make sure I give you my money
See now, you make me s'ogun d'ogoji
You're playing mind games with this your body
As long as say you go dey for me
I'll make sure I give you my money
Writer(s): Daniel Benson, Adebajo Oluwanifemi Adebanjo, Ibk Sleek
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
You May Also Like
Sarz & WurlD - "MAD" Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Dealing with my stress
Dealing...
YCEE - "MIDF (Money I Dey Find)" Don know don know don know
Don know vibe
I gat plenty on mind
Many on vibes
Windows stay shut like it's raining outside
You and your guys
Man it's on sight
Them dey find beef but na money I dey...
CKay - "dtf" CKay, ye ye ye...
Yeah, can we make love no attachments
No drama, just an action
When we wake up in the morning we can pretend it never happened
See, feelings get messy now
It's the last thing that...
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!)
Le
Leh leh leh
Le le
Leh leh leh
Leh leh leh
Egbami
O pari oh
See wetin she carry oh
No more ini manimo
Make our body kan ra wan oh
Give it to me sharply oh
Roce pon me oh
Baila, mami...
Omah Lay - "understand" You don cut my weave-on and dread ah!
You make a boy sick and a boy well ah!
Nothing my eye see my mouth e don tell ah!
I enter rain coz I give you umbrella
I thought we in this together
Give you my...