"Sweet Daddy" lyrics
Dai Verse & Buju Lyrics
"Sweet Daddy"
Fasta, after when I give she want another one
Who's that baby on the side wey dey bada bop
Baby you know me, I want another one
I want another one
Baby you use to, be the first to call me in the morning mm
I'm getting used to, seeing your face when I'm day dreaming
Cause if you say make I jump
(Me I go jump)
If you say make I fly
(Me I go fly)
If you say make we fire (Fire, fire, fire pon them)
And if you say make I run (Me I go run)
If you say make we knack (We go knack)
If you wan make we maya (Maya, maya, maya pon them)
(Cause she got me like ah-)
(Sweet daddy, sweet daddy)
Oh, my baby
And she's fire (My baby, my baby)
(Fine like barbie)
(Got me like ah)
(Sweet daddy, sweet daddy)
Oh, my baby
And she's fire (My baby, my baby)
(Fine like barbie)
The way you touch me I like it ah-ah
Sweet me die e too sweet ah-ah
Say na you I want forget Cassandra my shawty
You for like do proper, ah
Ah, K'osha sope emi lefe, ah
You no go fit leave me for here
If you no answer dem go call bouncer, ah
'Cause I no go fit commot for here
K'osha sope emi lefe
Ou no go fit leave me for here
If you no answer dem go call bouncer, ah
'Cause I no fit leave you for here
Do me bad, you fit even swear for my dad
Oyi tugbuo Mo, oyi bad
When you leave me I dey sad
(Oh you do me ah-)
(Sweet daddy, sweet daddy)
Oh, my baby
And she's fire (My baby, my baby)
(Fine like barbie)
(Got me like ah)
(Sweet daddy, sweet daddy)
Oh, my baby
And she's fire (My baby, my baby)
(Fine like barbie)
And girl I'm on my knee for your case oh
Don't do me bad oh
And I go fight Chinese for your case ohh
For your case oh
Girl you know you're my oxygen
I'm feeling it too
And this feeling inside of me feels nothing but you
But you do me kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my ma
Oyi tugbuo mo oyi bad oh you do me
Kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my pa
Want to finish me for my ma
(Cause she got me like ah-)
(Sweet daddy, sweet daddy)
Oh, my baby
And she's fire (My baby, my baby)
(Fine like Barbie)
(Got me like ah)
(Sweet daddy, sweet daddy)
Oh, my baby
And she's fire (Like barbie, like barbie)
Oh, my baby (Mhm)
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
You May Also Like
Duncan Mighty & Burna Boy - "Nibolowa" She be my crankshaft
My brake pad
My steering
My side mirror
She be my tyre oh
I can't move
If na my hire, say mi ah no go biagunu
Woah-woah, woah
My brake pad
My steering
Burna Boy, Duncan Mighty
My...
Mayorkun & Joeboy - "No Strings Attached" Of lay lay (damn, aaasht)
Of lagos (ge-ge)
No strings aa
Joeboy pon deck
I've been begging all day, all night
You no answer me (you no answer me o)
Baby you no answer me (baby you no answer me o)...
Nasty C - "SMA" How did I? End up falling for you
I find myself calling for you
Into the dark I followed you but
I should've known this ain't the type of shit I'd go through
Send me away
Send me away
Send me away...
Olamide - "Infinity" She no like groundnut
But she go chop am if you give am cucumber
Waka from trans amadi
Till her leg begin shake, awilo lokomba
Baby make I give you solid
Make I even mix am with aale and awòpa
Ewe...