"B. D'OR" lyrics

"B. D'OR"
(feat. Wizkid)

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey outside, I dey outside
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D'or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dey smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D'or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah (mogbe oh)
And like flat tire, me go pump it up (mogbe oh)
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D'or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o


Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Ibrahim Ayodeji Balogun
This song was inspired by and originally titled "Balon d'Or" referring to the France Football annual award.
"B. D'OR" was first debuted live during the last show of WizKid's tour at London's O2 Arena at the beginning of December, 2021, when Burna Boy joined him on stage for the performance.
You May Also Like
Omah Lay - "Godly" Maad Uhh uhhh uhh uhhhhh (Woouu) Omah Lay (Woouu) Kpa kpai play boy now (Ooohh) Kill a boy now I don't wanna huh! (Hmm) I don't wanna huh! (Hmmhmm...hmm...hmm) Live my life for you (Youuu) Live my...
Kizz Daniel - "Addict" What a life I'm living Who am I to complain I'm a motherfucking addict Dealer man calling me I tell am fly an okada Pass orile to osapa Make you no go Make you no go japa Make you no go Make you no...
Fireboy DML - "Like I Do" Yeah, yeah... yeah Fireboy yes o Ouu yeah Odoyewu I know you bad o You gimme love, I give you back o You gimme this, I give you that o One time, one time (oh yeah) Odoyewu you are so wonderful If I...
Juls, Kida Kudz, Ms Banks & Pa Salieu - "Like Tu Danz" Step, step in the party, you know I got girlies on my left and right And I'm sipping on the henni (sipping on the henni) Whilst I'm trying to get right With a couple peng t'ings Half black, half...
Ayo Jay - "10 Over 10" Oh my girl is a 10 over 10 I swear (I swear) I de call her my baby my boo my dear (My dear) And I know many fine fine girls but they don't compare (Compare) Now she de make me change ahh She's a...