"Coca Cola" lyrics
Uche B, Yung D3mz & Camidoh Lyrics
"Coca Cola"
(feat. DJ Isoe)
As you hear the beat, know sey we bout to lockup the system (System)
Everytime I dey give dem (Jejeli)
Drinks in abundance
Girl dem whine to the instrumental yeah, yeah
So tell me what's the issue with you baby?
Tell me wetin money can't do
Couple thousand in my pants in a bundle
Pretty girly wanna sit on top mi bamboo
Oh baby no do like say you dey fear, fear, fear
Why you dey so far away, I want you near, near, near
This your skin tight, It dey make eye tear, tear, tear
The way you whine body make me say woah
Oh I'm
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back, oh baby
Baby, oh baby
Baby
Oh my fera
Oh my feranmi
Baby sumɔ
Baby sumɔ mi
You dey ginger
You dey ginger me
And I know you like the things wey dey on my teeth
Sha mi nogbo
Sha mi nogbo
Baby come twa mi lolo
Want to water you with all the racks and kobo
Ɔdɔyewu just fa ma me
Oh fa ma me
This your body wey fit kill person
You go make I spend all my money
Ah girl sɛ wo nim
No be ordinary things wey I fit do
Oh I'm
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back
Go baby (Baby)
Baby (Baby)
Oh baby
Baby
Me se ɔdɔ tell me anything you want from me
Body of a queen, like Beyoncé
Show me your finger, make I put a ring on it
Lo Lo Lo
I go love you till heaven
Come check it
Swipe up me card and purchase
Anything you want you know say badman fit get it
Me I no fit spend my money on another person
But I like you
My My
Only you a fit for my life
So I'll be riding for you till I die
So baby hop in my ride
Baby shut down the town with your
Oh I'm
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back
Oh baby
Baby
Oh baby
Baby
- AZLyrics
- C
- Camidoh Lyrics
You May Also Like
Kida Kudz - "Never Saw Us" Eh eh eh eh eh yeah
Jiggy
Jiggy boyz
Eh-eh eh-eh
I do this for ma offsprings
Chasing that bag till I pull my harm string
Ancestors accept my offering
Told me I will never see no suffering
One time...
Trod x Olamide - "Shey You Fit Go?!" Omo see wonder
Owo yen je lo bi ijoba
Won ri pe omo eru di Oba
Killing the beat I wan murder
Won bi won da
Money calling me mo answer
Ko di igba ti n ba di pornstar
4g ta lo gan be rockstar
Shey iwo...
Phyno - "Do You Wrong" You don't need another man
Na you be my other half
Nobody fit be like you
Nobody fit do like you, baby, oh
Sometimes I dey wonder why
Baby your wings they're made to fly
O bu gini ka ne me
O bu gini...
Sarkodie - "Coachella" Yeah
Uh
Yeah
(Number One)
Yeah
Shorty no dey gree make I go town
Dabia na ɔma me close marking
Nenni se me su sɛ merry go round
Ɔdi sign abɔ me su sɛ no parking
When I'm in the mood ɔma me quick...
KiDi - "Send Me Nudes" Oh na na na na na
Mad o
Sugar Daddy
Same question everyday
Don't tell nodody
Say I be lurking in your DM o
After all is said and done
I want to see you in the PM o
So when you come through
No more...