"Do Me" lyrics
"Do Me"
Show me your waist work (Eh)
I go give you the moon (Eh)
Mmm, we fit do am for titok (Eh)
And I for like make we link up
Lick your lip gloss
Show me your footwork (Eh)
You too bad na Wetin sup (Oshey oh)
Mmm, if them like make them jealous (Owe)
Mmm, if them like make them jealous
I still Dey love up, yeah
Ma Shay mi beyen oh
Baby, ma Shay mi beyen
Don't do me
Don't do me now, don't do me
Baby, don't do me like that
Ma Shay mi beyen oh
Baby, I Dey here for ya
Don't do me now, don't do me, don't do me
Baby, if them wan find you
Make them come find me
If e concern you, e concern me
If them wan try you, them wan try me
If e concern you, e concern me
Amebo make them cho cho cho
If e concern you, e concern me
If them wan touch you, them wan touch me
If e concern you, e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (Eh)
I no wan hear say another man follow back door
Enter me I go kpa kpa ti tan mental (Eh)
E don do me
All the love wey you give e don do me
And as fine like this e don do me
And as you set like this e don do me
Baby e don do me
Ma Shay mi beyen oh
Baby, ma Shay mi beyen
Don't do me
Don't do me now, don't do me
Baby, don't do me like that
Ma Shay mi beyen oh
Baby, I Dey here for ya
Don't do me now, don't do me, don't do me
Baby, if them wan find you
Make them come find me
If e concern you, e concern me
If them wan try you, them wan try me
If e concern you, e concern me
Amebo make them cho cho cho
If e concern you e concern me
If them wan touch you, them wan touch me
If e concern you, e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (Eh)
I no wan hear say another man follow back door
Enter me I go kpa kpa ti tan mental (Eh)
E don do me
All the love wey you give e don do me
And as fine like this e don do me
And as you set like this e don do me
Baby e don do me
Writer(s): Michael Ovie Hunter, Charles Chukwu Chibueze, Sunday Okechukwu Enejere
- AZLyrics
- C
- Crayon Lyrics
You May Also Like
2Baba - "Opo" Po po
Body yen, po po
Body yen ko po
Baby tell me this your body yen, po po
Body yen ko
Baby tell me this your body yen, po po
Body yen o po, mi o mo pe o ma fe toyi, po po
Body yen opo
The minute...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh
Many, many, many tings I wan talk, oh
But I rest my mind
Meanwhile, I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me, my guy me I leave you...
Gyakie - "Control" Mmmm...
FLIP THE MUSIC
Gimme that, lover boy
Rub me on me shoulder make I feel the love
Odo yi (Kwerh)
AyÉ› dull
Lemme light it up, me I dey on job
Ooo, lemme control this ooo
I go teach you lesson...