"Meliza (Remix)" lyrics

DJ Flex, Crayon & Minz Lyrics

"Meliza (Remix)"

Aje, aje, aje, aje...
Okay

Oya
Body
This body
It dey do me something
It dey do me something, oh
(Oh) Body
Oya, this body
No go do me long ting
Me, I no go do you long ting, oh

Meliza, girlie won chop my visa
She dey make me dey shiver
Di Henny don chop my liver (Liver)
No fronting
Do me something (Do me something)
Meliza, do me something, oh (Meliza, oh)
She dey do me something, oh-ah

Who be that wey dey knock for my door? (Kor-kor-kor)
She dey feeling the boy (Kor-kor-kor)
I give her the thing for koro
Every day, she dey knock for my door (Kor-kor-kor)
She wan collect the D (Kor-kor-kor)
I give the thing for koro

Shasha ma pa mi nwa
Wetin you put for body
I no fit start to dey think am nwa
E be like I start to dey craze nwa, nwa
Shasha ma pa mi nwa
What is in this your body?
All of my friends start to find you nwa
And all of the girls start to hear you, nwa

Oh, my baby, wait (Meliza)
Wait, oh
I got love for you
You dey blind me with your backside, oh
Me, I dey for you
Plenty dollar I go spend on you
Sexy mama, why you do me? Oh
I dey for Ghana, make you link me, oh
This your backa, I won test 'em, oh

Meliza, girlie won chop my visa
She dey make me dey shiver
Di Henny don chop my liver (Liver)
No fronting
Do me something
Meliza, do me something (Oh)
She dey do me something

So ri Meli?
Meliza
(Sa, sa)
When she finish with you, you go start to dey kolomental (Ebelebe)
Baseje ni
She just dey put ginger
For my body, for my body
Because normally me, I can't shout

Oya so fun mi
Bo se ma je
Sare lo paris
Fun je m'apelle
Make I confess
I dey feel your body, make I confess
Help you to deal with your stress
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je-e-e

Henny don chop my liver, oh
Aje, aje, aje, aje...
Okay
We go do 'em


You May Also Like
Dremo & Simi - "Confam" Confam Your body na fire Rapper wey dey sing song Lundi mardi mercredi Jeudi vendredi samedi dimanche I dey with you confam (On my mama) And you dey give me butterflies for my tummy, honey uh Oya...
DJ Neptune & S1mba - "Grinding" Greatness Yh say I de be there grinding I be there grinding yh yh Greatness, yh yh Say I de be there grinding DJ Neptune, yh yh yh I say All day all day all day all day all day Yh For de cheque I...
Ruger - "Dior" Hmmm oloun Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on the right spot Badman sleek and you know Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on...
Cheque - "Loco" Give me back to back Mix it up yh that formula The loving wey you give me make e no decline And every time I grind na you dey mind o O you my ride or die And anybody wey wan put asunder die I do...
Lojay & Sarz - "Monalisa (Remix)" Baby follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body Follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body 'Cause this your miliki for front na for me Hol am for...