"Epo" lyrics

Joe El, DaVido & Zlatan Lyrics

"Epo"

O l'ata, O l'epo
Shekpe
O l'epo, O l'ata
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
Omo nothing do me o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
I dey hustle on a daily o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
Nothing do you o
O l'ata, Ol'epo
O l'epo, Ol'ata
Still dey hustle on a daily o

I get ginger for body, no be lie
Omo nothing pass oche
Because oche get e che
I get ginger for body, no be lie
Them go ask me where I go go Them wan know the ko ko
Bad man me a go low, so low
Come back make I choko, choko Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo shey you know This life wey we dey so mikasa
Sukusa make you dance your makosa
Ebi o le pa mi o
Ko le pa mi o
Ninu aiye yi o, mo ni lati j'aiye o

Omo nothing do me o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
I dey hustle on a daily o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
Nothing do you o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
I still dey hustle on a daily
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata

I prefer to die like a lion in the jungle
Than to come city come dey do bingo
I know say I dey try, dem they pray make I fumble
Aye le se, o l'ata o l'epo
This fire just can't ku, this motor can't taku
Omo rollin' zanku fi ojo jumo taku
Forward ever backward ke, it is a taboo
E sun mo shishe gba studio pelu daddy
Oya wetin I gain If I go school I get
Certificate I no fit use am chop Wetin I gain
O bu owu ego ego ego ego?
Ego bia ne ba
From darkness to up nepa
Make them see me dey shout e ba Adanma bia ne ba

Omo nothing do me o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
I dey hustle on a daily o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
Nothing do you o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata
I still dey hustle on a daily o
O l'ata, O l'epo
O l'epo, O l'ata

Girl I wanna ride inna your Range Rover
Do the dirty whine you do the leg over
Enter jango jangolover
Wanna jam my kele issa take over
Omo I say nothing do me, Jevovah cover me
My mama dey for heaven and she no fit loose guard me
I get too much cash and dem no fit buga mi
And when your boss see me e go hala oga mi
Whats up tonight
Do you and your best wanna rock tonight
Ah make we drink tonight
Do you wanna pop with the gang tonight
Say what's up tonight
E be you only you I want chop tonight
Make we drink tonight
Do you wanna pop with the hang tonight

Omo nothing do me o
O l'ata O l'epo
O l'epo O l'ata
I dey hustle on a daily o
O l'ata Ol'epo
O l'epo O l'ata Nothing do you o
O l'ata O l'epo
O l'epo O l'ata
I still dey hustle on a daily
O l'ata O l'epo
O l'epo O l'ata


Writer(s): Temidayo Omoniyi, David Adeleke, Joel Amadi, Soshine Soshine
You May Also Like
YCEE & Bella - "Tropicana Fruit Juice" Feeling alright Waiting on you, come on out tonight I'm just tryna have a good time We could go dancing 'round the fire Made love in a Lamborghini Parked by a mango tree My blood is Hennessy...
Tekno - "Tumbo" I wan shack tumbo! Nwanne nto gika ntowa? kpe No do like this She no go, she no ka When e red o, she no run She dey by me, she no ja Everything she do she do for the kpa I know know o I know love...
Naira Marley - "Koleyewon" Niphkeys Marlians Hello To ba fo o ti fvck up To ba fuck up o ti shaiye Ki lo kan aiye O je oju aye o tun fe jaiye To ba fuck up pelu street Shori street won ma fvck e up Awon girls lo ma set e up...
Nandy & Joeboy - "Number One" Whatever you dey do make you put jara And anything they wanna say doesn't really matter Don't stay far from me Baby just come closer eh Imarama you be fine with the whine oshe le le Number one...
Teni - "ON" I like the way you're looking at me No do like that you're turning me on No And you know I no wear shimi No do like that you're turning me on You know oooo To ba sope ki n gbe, ma gbe To ba sope ki...