"All The Way (Ebong)" lyrics
"All The Way (Ebong)"
Ladies and gentlemen
Once again its me, the one and only D'Banj
This track here is called Ebong
That means to say its contegeous
Its adventorous and its configurated to transmit
That same virus into your inner anatomy
Let's go!
My mama say music no good
My papa say music no be food
But me I say na him I wan do
But dem sayh I must go to school
(I try try try)
I do wetin mama say
(I try try try)
I do wetin papa say
(I try try try)
Book no enter my brain
(I try try try)
So I come start this music
All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Knod your head (ebong)
Knod your yansh (ebong)
Knod am to the left (ebong)
Knod am to the right (ebong)
All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Dance to this (ebong)
Roll your waist (ebong)
Roll am to the left (ebong)
Roll am to the right (ebong)
Dem dey stop me because I say no
Dem dey look me like say I be fool
Pastor call me to go back to school
Dem take my passport so I no go travel
(I try try try)
I do wetin mama say
(I try try try)
I do wetin papa say
(I try try try)
Book no enter my brain
(I try try try)
So I come start this music
All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Knod your head (ebong)
Knod your yansh (ebong)
Knod am to the left (ebong)
Knod am to the right (ebong)
All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Dance to this (ebong)
Roll your waist (ebong)
Roll am to the left (ebong)
Roll am to the right (ebong)
I want to see the Big Yarnsh on the left
And the small on the right (line up, let's go)
Come roll am; roll am; roll am; roll am
Come shake am; shake am; shake am; shake am
...
All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Knod your head (ebong)
Knod your yansh (ebong)
Knod am to the left (ebong)
Knod am to the right (ebong)
All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Dance to this (ebong)
Roll your waist (ebong)
Roll am to the left (ebong)
Roll am to the right (ebong)
Thanks to DJ Spesh Naija for adding these lyrics.
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
You May Also Like
P-Square - "Do As I Do" Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi...
DaVido - "Dami Duro" Shizzi, Shizzi
On the beat is Davido Ema dami duro dami duro
Yeah emi omo babalowo olowo
Ani wo fe dami duro duro
Ewo won, won fe bami nawo nawo
Ema dami duro yeah
Emi omo babalowo olowo
Ani wo fe...
Fuse ODG - "Azonto" It's fuse ha ha Tiffany
See I just came back from Ghana
And I wanna share this dance
They are all is doing over there
Kill beat try to show me how to do it
He sat me down in this place
And he said to...
Ice Prince - "I Swear" Chopstix
Chopstix
Chopstix
You…oh na yea Raise the roof
Badder man here
Nobody badder than me I swear
If you no soji, have no fear
I spend money on the things I wear We got big money
We drive big...
Phyno - "Man Of The Year (Obago)" Iye!
Ife balu aba abago, chom! (Obago)
Ife balu aba abago (pent hauze)
Ife balu aba abago, chom! (Obago)
Obu na okweya aba ite nya versaline nwanne
Kill dem all, phyno kill dem all
Am a God in this...