"Gimmie" lyrics
"Gimmie"
(feat. Rema)
I wan tell you a story o (story story o)
Ahhhhh (drama boy)
Okulo key
I wan tell you a story o (story story o)
My girlfriends I swear nobody holy o (holy holy o)
I have been messing around women and money o (money money o)
Only your love fit control me (trol me trol me o)
Fit control me o
Asa nipe baby (gimme)
Ilete (gimme)
Sogeze (gimmie)
Niweke (gimme)
All your body (gimme)
Your waist (gimme)
Your love (gimme)
Jogodo (gimme)
Ogini please (gimme)
Shawee (gimme)
Sololo (gimme)
Jawee (gimme)
All your body (gimme)
Your waist (gimme)
Your love (gimme)
Oh baby tam tam
Unachonipa tam tam
Tam baby tam tam
Unachonipa tam tam tam
Unavyo wine your waist
Unanitekenya tekenya alele unanitekenya
Inawasha ka nyungunyungun
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
See your love dey kpakamishi
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
All love for my body
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
I wan tell you a...
Me I wan tell you my story
Many many drama
Many many girls de wan come my way
After dem all
Tell me wetin I gain
I say dey all come for the money
Me I wanna flex
If the girl done another one again
But this very one take my sorrow away eh
She give me kokokoko gimme kokokoko
Gimme kokokoko
Knock for my door door door
Show me lololove
Show me lololove
Show me lololove
She give me kokokoko gimme kokokoko
Gimmie kokokoko
Show me lololove
Show me lololove
She burst my brain o popopopo
Asa nipe baby (gimme)
Ilete (gimme)
Sogeze (gimmie)
Niweke (gimme)
All your body (gimme)
Your waist (gimme)
Your love (gimme)
Jogodo (gimme)
Ogini please (gimme)
Shawee (gimme)
Sololo (gimme)
Jawee (gimme)
All your body (gimme)
Your waist (gimme)
Your love (gimme)
Oh baby tam tam
Unachonipa tam tam
Tam baby tam tam
Unachonipa tam tam tam
Unavyo wine your waist
Unanitekenya tekenya alele unanitekenya
Inawasha ka nyungunyungun
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
See your love dey kpakamishi
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
All love for my body
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
I wan tell you a story (story story o)
Writer(s): Nasibu Abdul Juma Issaack, Peter Kelvin Udoma Amba
- AZLyrics
- D
- Diamond Platnumz Lyrics
You May Also Like
Rotimi - "Love Somebody" Yeah, yeah
Baby, baby, yeah
My beautiful lover
When will you stop standing in your own way?
Yeah, yeah
I'm your bridge over trouble
The road you taking only leads you to pain, oh
Sometimes it's...
Burna Boy - "Gum Body" This beat ain't normal I dey call you no dey answer
I say make I call you some more
Yeah you leave me no choice, oh
Very soon I go appear for your door mat
And you had the tight dress on
When I saw...
YCEE - "My Ways" Lemme know lemme know lemme know ay
Say lemme know lemme know lemme know ay ay ay
Lemme know lemme know lemme know ay
Ain't nobody
So tell me why we fight sometimes
Then make up before valentine
I...
Yemi Alade - "Ella" Ella Ella eh
Your your un -umbrella
ELLA Ella Ella
I know u no dey feel am so
Emeka carry ur heart play tinko (ella)
No worry about that guy
Ella make u carry go
Your heart is divine, baby mmm...
Adekunle Gold - "Sinner" Loving you be my greatest sin
Said I was done but see I'm here
You don't make it easy rara
To stay away from yawa
Sheba o Sheba
Girl, you make me a sinner
Sheba O Sheba
No make me pull the trigger...