"Dance For Me" lyrics

"Dance For Me"
(feat. Sandazblack)

Yeah, yeah, yeah, yeah, oh yeah
Wene o
Wene mighty o
Make you eh...

Make you paya paya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woro maya
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
For me, for me

Port Harcourt! (For me, for me)
Ghana! (For me, for me)
Nigeria! (For me, for me)

The way you dey whine am make me dey soji o
I've never seen a girl wey fine pass you
Every time you pass for road, na war
Every other girl for that road must bow
You too fine, eh
I must try to make my name paya paya
So anywhere you see Duncan Mighty
Tell am say "Wene meka meka weh"
Wene o, wene o, wene o
Chai!
Chineke me
Manu chim o wu eh
Wene o, wene o, wene o

Make you paya paya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woro maya (Manu chim o wu eh)
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
For me, for me

Lagos! (For me, for me)
Port Harcourt! (For me, for me)
Africa! (For me, for me)

Mempini, mempini, mempini da
Mempini da, mempini da
I like the way do you [?]
A mini pasu ba, ewoo
Mercy, mercy
Okpini da, okpini da, okpini da
Sandaz and Duncan Mighty in the party
E ye [?]
Ah girl, in the A.M., yeah girl
[?]

Make you paya paya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woro maya
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
For me, for me

Iwiala weh, iwiala weh
Akwaaba!
Ghana akwaaba!
[?], ah!

Garun geringeri, garun geringeri
Wene owo, wene owo
Garun geringeri, garun geringeri
Garun geringeri, wene Mighty o
Garun geringeri, garun geringeri
Wene owo, wene owo
Garun geringeri, garun geringeri
Wene o, wene o, wene o

Make you paya paya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woro maya (Manu chim o wu eh)
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
For me, for me

Wene Mighty, dance for me o
Make you paya paya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woro maya
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
For me, for me
Wene Mighty o, wene Mighty o
Wene Mighty o, wene Mighty o
Aye
Sandazblack and Duncan Mighty, o no, no, no
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
For me, for me
Haha, ogulu noo ro gwu


You May Also Like
Sarkodie - "U Go Kill Me" Alright you now say money no be problem hommies on da block, alright I'm back again you know what time it is, right up hi whats up ɔbaahema na ɛda hi ma me sima me hyia wo Lashibi na me frɛ wo nsu...
Phyno - "Fada Fada" Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege Everyday by day I just dey celebrate oh (eh) Everything I do e just dey penetrate oh I just want to say o thank you Jehovah oh See I'm living large I get...
P-Square - "Gimme Dat" Through your hands up in the air In the air, in the air Through eeh some money in the air In the air, in the air Through your hands up in the air In the air, in the air Through eeh some money in the...
Olamide - "Story For The Gods" O ti mu dongoyaro (dongoyaro, dongoyaro) Like monkey tail (Monkey Tail, Monkey Tail) (Caro) Ba mi wey Claro (Claro o Claro o) I want to do sina today (Sina Today) She say she cannot wait o She say...
Timaya - "Yankulu Ya (Dem Mama Remix)" Ladies and gentlemen K-Solo special E baku wana Bayelsa Everybody, everybody, everybody say Everybody, everybody, everybody say Papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Mama...