"Bounce" lyrics
"Bounce"
Lege lege now
Bounce body
Eskelebe
Gum body
Move it to the right
Dance for me (aha)
Gbesunmomi now
Jump on it (I say)
Lege lege now
Bounce body
Eskelebe
Gum body (how are you)
Move it to the right
Dance for me (aha)
Gbesunmomi now
Jump on it
All the comma
We dey squander
Mo jaiye
Mo de shey ni wonba
O de weigh
O de pemi ni lover
A lolox a de kiss each other
Mwah
Wake up in the morning I dress up
Step out in my get up I dey demand attention
Attention!
Oya what are we here for?
How much be the faaji wey we no go fit chest jor
Flex jor
Hmm hey Alagbada (ehen)
B, gba patapata
Hmm hey Alagbada (ehen)
B, gba patapata
Lege lege now
Bounce body
Eskelebe
Gum body
Move it to the right
Dance for me
Gbesunmomi now
Jump on it (I say)
Lege lege now
Bounce body
Eskelebe
Gum body
Move it to the right
Dance for me (aha)
Gbesunmomi now
Jump on it (I say)
Dem go dey denge denge dem go dey pose
Let me see you wiggle your body and make it roll
How we be flipping the sound they wanna know
Pull out your seats we 'bouta put on a show
Hmn you say na what? Ah wonder
Bow down for commander
Na thunder wey go fire you for nyash
Hold your ear make you hear am no be chaise (no be chaise o)
Hmm hey Alagbada (ehen)
B, gba patapata
Hmm hey Alagbada (ehen)
B, gba patapata
Lege lege now (yea)
Bounce body
Eskelebe
Gum body
Move it to the right
Dance for me (aha)
Gbesunmomi now
Jump on it (I say)
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
You May Also Like
Brymo - "Fe Mi" Oni ki n dami si body
Oni ki n jo ko
O te mi s'aiye oh
O fun mi loka je
Oni ki n je yen tan
Oni ki n je kan si
Oni ki n se yen tan
Oni ki n se kan si
Baby baby
Na so you dey do me
That thing you do...
Shallipopi - "ASAP" Na e be clear road o
Only one Pluto presido
They call me Shallipopi
Say say say Way way
Network slow nor mean say WiFi disconnect (clear)
Do you know who you are talking to (know what)
Watch your...
Mayorkun - "True" Oh yeah, ah eh, your idea is good too, eh!
Flyboy! I go marry you
Young John the wicked producer
Take me away with you girl
Can I call you baby
Shogbo, shogbo
Ara mi tun wa lona
Make I take you...
Lyta - "Worry" Lyta, yeah...
(Shabalistical)
I cannot deny oh
This thing wey I feel na divine oh
Baby tell me why, oh why, oh why
I don dey text you but no reply oh
Oh, I dey worry too much oh
Oh, I dey worry too...
2Baba - "Amaka" SperoacH beat
I like woman, I dey straight forward
I like truth and I dey rock rumours eh
I don't know wetin you want to do
But make you let me know if you go show up eh
Because I don buy diesel
I...