"Owa" lyrics
"Owa"
(feat. Tekno)
Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things
Because
It's a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
You May Also Like
Victony - "Apollo" (Another world)
Yeah, yeah-yeah-yeah, yeah yeah
(P...)
I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
I no fit con dey look Uche face
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case
So,...
Diamond Platnumz - "Jeje" Jeje you're pretty jeje
Jeje you're pretty jeje
Jeje you're pretty jeje
Jeje you're pretty jeje baby
Jeje you're pretty jeje
Jeje you're pretty jeje
Jeje you're pretty jeje
Jeje you're pretty jeje...
Ruger - "WeWe" Aye!
Woyo
Woyo
Woyo
Ahn!
Me nah fit lie you're an angel in a demon body
That's why me nah hesitate to screw you
She walk through the hallway with her scented body
Cologne make a man nose dey hmmm...
Fireboy DML, 21 Savage & Blxst - "Peru (Remix)" Omoge no be so
Girl, you wan capture my soul
Omoge no be so
Make me wan wombolombo
Peru para
Peru Peru para
I'm loo
Even Peru don dey para
Tonight in Jozi, I'm in Jozi
Mo n korin funwon won jo si...
P-Square - "Shekini" P-Square eh eh
Yahn ahn
(Alen )
Yahn ahn
Lets go
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni )
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
I...