"Safe" lyrics
Mavins x Don Jazzy x Falz Lyrics
"Safe"
I no like all like all this things wey I dey hear (hear)
My people calm down o
No loose hope, no give up o
No let devil use you work o
Eh, if e dey pain you
Na so e dey pain everybody o
E je ka sowopo o
Koni da fun coro
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Ah, Make we chill make we relax body (smile jor)
No dey fear everything go still pass one day
5G this, 5G that (oh God)
Me sef I taya for the kain things I see for chat (its too much)
But, sorry where's the facts
I love you dat mean why I dey keep my distance (yes)
Still I dey for you sha cause I know you need assistance (OK)
My neighbor no get job, I treat them like my brothers and my sisters
I fit collect account number credit them for instance (e no still bad)
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
No be time to carry sticks and stones and go dey hala
Right now it's time to sit at home (abeg)
Face time with your boyfriend, call your chicks for phone
I no like rubbish but this time we go need condom
'Cause nobody get all the answers
But, if we work together we fit live happily after
Stay safe but quick hala if you see the pattern
Before the deal scatter
Ma lo ma form power
Awa ko lon ba ja
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy
Omo, your neighbor no be enemy, ayy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
You May Also Like
Gyakie - "Nana Nyame" FLIP THE MUSIC
Ey ey mmm...
Listen up
Yɛnfa no sɛ
Life don't go your way
Yɛnfa no sɛ
You don't see a way
Yɛnfa no sɛ
Wapaa ba ei
Eeya eeya ey
Sun up till sun down
We dey stress
One thing we dey look...
KiDi - "Enjoyment" I go kill you with
Enjoyment, enjoyment, enjoyment, enjoyment, enjoyment
Herh
I go kill you with...
Hmmm, Sugar Daddy (KiDi)
Fama ↄmo
Oh Lord have mercy
Aw mine, oh my, oh my (KiDi)
I want to see...
Darkoo & One Acen - "Gangsta" I beg you babe-I beg you babe
I beg you baby kick it to the left now
If you wanna eat it no pressure
I only do Range, no Tesla
Balmain drippin, umbrella
I'm tryna love you like a gangsta
Baby would...
Banky W. - "Heaven (Susu's Song)" 1 2 3 4, k
K, yeah
Just gonna let the chords play
Let's go
You asked a question and I, ain't gonna lie
But, I wasn't ready still you took me by surprise
You wanna know if I will, ever leave your...
Mr Eazi & Tyga - "Tony Montana" Yeah
Zagadat
T raw, Mr Eazi
It's what they are waiting for
I be the one wey them waiting for
Tell me what these haters be hating for
Pull up in a Ghost now we raising storm
Gold chains feeling like...