"Thunda" lyrics

SESS & Falz Lyrics

"Thunda"

(Hmmmm
Oh wow wow)
Oh my baby boo
Sebi you don see mugu
Wey follow you go
Wey go chop your Bobo (oh yea)
Look me wella
Omo shey mo kola
Malo gbemi mora
Uh I'm ready for ya

If you play me
Thunder go fire you
God will punish you
Shey you Dey hear me so so so
If you play me
God will judge you
Me I no go swear for you
(I no go swear for you)

(Ha my dear, in fact, the manner of situation
And circumstance that I find myself I don't
Even understand)
She say me I cannot swear for you na
But you can never be fortunate in life
E sure
Oh you think say I Dey laugh, Dey smile
Try me make you see wetin go pa Walahi
Relationship wey we just start e never ripe
Them don Dey threaten to off me like NEPA light

I be think say December life
Na wetin we Dey chop
She no remember guys by January
Ha I Fuck up
I should have just shut up
Help me tell am say I no go take am play
Help me beg aunty, na only she I need
Cuz where the matter reach I don Dey see lightning
And you know what use to follow when e be like this
Them don Dey gimmie food chop in my dreams
I'm hearing incantation, midnight things
And anytime she see me, she go say

If you play me
Thunder go fire you
God will punish you
Shey you Dey hear me so so so
If you play me
God will judge you
Me I no go swear for you


You May Also Like
YCEE - "Your Love" Yeaa Dano Dano vibe Tinny Entertainment baby Dano Dano Vibe Tinny Eh eh eh eh Ain't nobody badder than Say I've been watching, tripping, Hennessy sipping Yes! I'm the one wey dey come with the big...
LADIPOE - "Lemme Know" Yeah New Ladipoe exclusive Life size I see, ah Lemme know What'chu do there Your sugar mummy on my case like Teni I hate the jealousy but love the envy All eyes on me, I feel like Makavelli You are...
2Baba - "Amaka" SperoacH beat I like woman, I dey straight forward I like truth and I dey rock rumours eh I don't know wetin you want to do But make you let me know if you go show up eh Because I don buy diesel I...
LADIPOE - "Voices" I hear voices whisper my name Can you hear them, all that they say? I will be more than you thought I could be And these voices I hear voices and things of that nature That's not unlike a prophet...
Tekno - "Enjoy" Obah Kpe kpe kpe Kprrrriikpe padiye Kpe kpe kpe Kprriiikpe padiye Uhhhhh Tekino Person wey know person E no Dey kill person If you wan know person No go force person I no Dey sick You wan gimme...