"Yakubu" lyrics

"Yakubu"
(feat. Vector)

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don't want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Ah ah )
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Ah ah are you calling a dignity...?)
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

The same Mr Yakubu?
Oju ati Orun?
Enu no dey work
Opolo ti burst
Na who do the law?
Na who kill the law?
Who people go ask?
Na who dem go call?
I been dey my own
Shey make I do like I no know wetin I know?
Or make I do like I no see wetin I see?
Shey make I be person wey no be wetin I be?
You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon
He's not head of state
He doesn't need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead
And access the source of their claims
Mr Yakubu is just a name


Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(First argument
I 'll leave the rest for the next argument )
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p'ó ti joba tán, kón ma gbádébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card ?
You think 200million people are not smart ?

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster


Writer(s): Folarin Falana, Olanrewaju Ogunmefun
You May Also Like
Cheque - "Pray" You be like everything wey I pray for You be like everything wey I pray for You bad, you set, you dope you know I wan take you to my mama yo You be like everything wey I pray for O come and give me...
Iyanya, DaVido & Kizz Daniel - "Like" Oh boy (Banga, Banga) Shekpe Koni koni, go koni koni OBO Koni koni, go koni koni Vado, hmm-mm, mm Koni koni, go koni koni Baddest Ba'-Baddest Turnin' turnin', go turnin' turnin' It's Iyanya Turnin'...
Bella Shmurda - "Ara (Gen Gen Tin)" En En En En To bamafi di irole'n sin amati yooo En en en enta Olodo ni komowe o, Osanle ko kawe Mowashe lo mowe, Woni Bella shoma Shey? Ah Lola satia, ma jago rahmoni, Ma sarıya Ma shakiti bobo,...
Skiibii - "Bobo" Look back and na me call you Come close, make I comfort you Check phone, I don inbox you (yeah-yeah) CashApp, make I load you (ahn-ahn) Sweet life no go injure you Slow down, malo gbe ishan ju (malo...
SPINALL - "Cruise" Ah Ti gehn gehn ti gehn gehn Ti gehn gehn ti gehn gehn Ah Gehn gehn ti gehn gehn Ti gehn gehn ti gehn gehn Gehn ji gehn Ah ah ah ti gehn gehn Ti gehn ti gehn ti gehn gehn Ah Ti gehn gehn ti gehn...