"Sing" lyrics
Fireboy DML & Oxlade Lyrics
"Sing"
Badman just dey live life on hin own
Badman just dey roll as e dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do hin thing on a low
Badman they really try gan
Badman na cobra, man na python
Write one song record all night long
After its done its still the right songs
So wetin come be this one
Who dey follow you do competition
My followers no be one million
But my fan base o strong gidi gan
This life na turn by turn
See as all of us dey blow one by one
So badman no get beef with anybody
Badman no get time gan
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo...
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo...
Badman just wanta sing to the crowd
Badman wanna make mama proud
Badman no get beef with anybody
Badman dey do hin thing on a low
Badman wey no got nothing to lose
Call me Goat na you be Malu
I'm about to blow up like a balloon
Sey wetin wan cause this hula Balo
Oh, so wetin come be dis one of
Who dey follow you do competition
My followers no be one million
But my fanbase is strong gidi gan
This life na turn by turn
All of my boys dey blow one by one
Badman no get beef with anybody
Badman no get time gan
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo...
Oh... sing sing sing
Uh ooo...
Badman just dey do hin things on a low
Badman just dey wait as e dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do hin thing on a low
Wetin come be dis one
Who dey follow you do competition
My followers no be one million
But my fan base... gidi gan...
Thanks to Lybra cruz, Lybra cruz for adding these lyrics.
Writer(s): Gabriel Bucyana
- AZLyrics
- F
- Fireboy DML Lyrics
You May Also Like
WSTRN - "Night & Day" (In my zone, yeah, yeah)
Do you know what you're wantin'?
Waitin' for something that you have already
You should wait till the mornin'
In the darkness you'll forget the sunshine
I know it's hard to...
Darkoo & Hardy Caprio - "Juicy" Brown skin like eva
Sweet like indomie
Swear I get you for insta
But you acting like you don't know me
Your so dangerous yeah yeah yeah
(With the way you move)
So contagious yeah yeah yeah
But you...
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh?
You got a look in your eyes staring right into my soul huh
Me, no hesitate, tell you what you wanna know now
Know how to light up the spot, know how to put on a show now...
Omah Lay - "Damn" She loves me when I'm drunk
She loves me when I'm jobless
She loves me when I'm wrong
Even when I no need love, yeah
She loves me like damn
Like damn, damn, damn
Like damn, damn, damn, damn, damn,...
Chike & Simi - "Running (To You)" Anybody wey wan fight you
Make them come
They already know
I'll be right beside you
Like the wall of Jericho
They don't know
They don't know
They don't know what's going on
Muna gi so
Muna gi so,...