"AWILOH" lyrics

Goya Menor & Portable Lyrics

"AWILOH"

Goya Menor
Uwe?
Assuming papa make am like him mate
Pikin no go dey suffer
Oh Hakuna matata
Aku ti later is a superstar
Kini cho cho cho show workings
Money no dey ro ba spiritual problem

You dey bath soap
Come dey motivate me ko carry omo mi (Heen)
You dey bath soap (Uwe?)
Come dey motivate me o carry omo mi (Oniemavho o)
You dey bath soap (Ah)
Come dey motivate me ko carry omo mi (Oniatana)
You dey bath soap (Heen)
Come dey motivate me o carry omo mi

Awiloh
Majo majo majo majo majo
Ma ro di oh
Money dey high me pass pammy
My baby oh
She dey high me pass Colorado o
Money dey high me pass Colorado
Heen
Oniatiana
Awiloh
Majo majo majo majo majo
Ma ro di oh
Money dey high me pass pammy
My baby oh
She dey high me pass Colorado
Money dey high me pass Colorado

This one nor be cho cho cho
You gat to show me your working
The money long Bola Tinubu money
Pra pra pra pro pro pro
Bureau de change oya throw me more bundles
I'm chilling here with my Martel, cartel
Na everything you want you can get e
Obaby don't kiss and tell check well
You see say everywhere fresh e
The money too sweet abeg (Abeg)
Me I dey ask who nor like better thing?
My money too sweet abeg (Abeg)
Obaby come and chop better thing

Awiloh
Majo majo majo majo majo
Ma ro di oh
Money dey high me pass pammy
My baby oh
She dey high me pass Colorado o
Money dey high me pass Colorado
Heen
Oniatiana
Awiloh
Majo majo majo majo majo
Ma ro di oh
Money dey high me pass pammy
My baby oh
She dey high me pass Colorado
Money dey high me pass Colorado

You dey bath soap
Come dey motivate me ko carry omo mi (Heen)
You dey bath soap (Uwe?)
Come dey motivate me o carry omo mi (Oniemavho o)
You dey bath soap (Ah)
Come dey motivate me ko carry omo mi (Oniatana)
You dey bath soap (Heen)
Come dey motivate me o carry omo mi

Omolalomi again o
Them call me portable baby o
Goya menor
Zazu zeh
Omo Ologo to shana


You May Also Like
Timaya - "Don Dada" Don dada (uhh yeah) Don dada (uhh yeah) Na we be don dada (Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah) Yeah, don dada (uhh yeah) We be don dada (uhh yeah) Na we be don dada (Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah,...
Tayc - "N'y Pense Plus" Ne pense plus à lui, tu t'fais du mal, s'te plaît n'y pense plus Il a souillé ton âme, toi tu t'es battue Ton cœur est plus précieux que de l'or Ne pense plus à lui Pour un homme, tu n'veux plus voir...
Kizz Daniel - "Cough (Odo)" Alright, Go! (Eh eh) Eh eh (Uber) Eh eh (Vado) Eh eh (Odo, Odoyewu eh) (eh eh) Eh eh (to a place she loves) Eh eh I want to flex my love (eh eh) I wan impress (eh eh) And I want to carry my love...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...
Omah Lay - "Godly" Maad Uhh uhhh uhh uhhhhh (Woouu) Omah Lay (Woouu) Kpa kpai play boy now (Ooohh) Kill a boy now I don't wanna huh! (Hmm) I don't wanna huh! (Hmmhmm...hmm...hmm) Live my life for you (Youuu) Live my...