"BADMAN" lyrics

"BADMAN"

Uwe

Goya Menor
Tamiyan
Okay

Bad man not feeling me
But I dey my zone
Dey my zone
Them be say na juju
I dey use dey blow o
Them be say them nor feeling me
Bu I still dey go
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun ó

Tamiyan

Until I give them tigidi pumpum
Tigidi pun pun ó

Na wetin una dey feel like, feel like
I pull up in a Maybach
Bam bam fever hun
Izigha for way back, way back
If you dey yarn pata pata
Na do me I pay back

I stand gidigba no shaking, no shaking
The violent take am by force paaaa
Your back bolo nor be my fault
'Cause if you do anyhow na taking

Goya Menor
Tamiyan

Bad man not feeling me
But I dey my zone
Dey my zone
Them be say na juju
I dey use dey blow o
Them be say them nor feeling me
Bu I still dey go
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun oó

Let's go

Goya Menor
Go
Tamiyan


You May Also Like
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie Everybody know ah ah Know say omo me I no dey lie (ah ah) Korporate o Girl I don't really care about your body type (eh) What really matter na your vibe I be...
Fireboy DML - "Friday Feeling" (Ri Ridimakulayo) It's a Friday feeling We don't need a reason To start a freaking party ye ye ye Gbe body to the rhythm You don't have to know the lyrics Just listen to the music ye ye ye Aye o...
Korede Bello - "Real Man" She say she no get anytime for robo rebe She want a real man, alright She say she no get anytime for casanova She need a good man She want a real man, man weh go love her right Girl you need a real...
Pitbull, Sak Noel & Salvi - "Que Rica (Tocame)" I met this girl at the club First name's Sofa, last name King Good Let me tell you about her She's a queen that lives like a king Drinkin', smokin', lickin', suckin', fuckin' Her first name's Sofa,...
Lucenzo & Olupellar - "Mambella" Yeah, hey Não adianta mentir Estou aqui pra te seduzir (oowo oowoyo) E para onde fores eu vou Ficar a teu lado Vou seguir o meu coração If you take the lead I follow Make I give you love on a low...