"El Chapo" lyrics
Reechdee & Ice Prince Lyrics
"El Chapo"
Badibang band badibang bang badibang bang
Richie and Ice, got dem bad girls sepen on ice
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
What does it cost me to spend raba
Baby no dey stress me with your likkle drama
You know say bad man no like yawa oo
I no dey show power
What does it cost me to spend raba?
Kpim
You know say bad man no like yawa oo
I no dey show power
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
3 piece suit with a black tie
All dem gyals know say man ah mad fly
All dem rapaz know say I be that guy
Wey dem no dey f'ck with, shhip wey no dey capside
Pray for all my hataz and my enemies
Make dem live long sing along to all my melodies
Make I no catch case wey be felonies
I smell like issey Miyakey wachu telling me
A hundred thousand dollars for the whip
A hundred k loud know the grain no be cheap
Uh, me and your shawty at the airbnb
Presidential suite for the rest of the week unoo
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
We living good life
Sharply sharply sharply sharply el chapo
This is real life
- AZLyrics
- I
- Ice Prince Lyrics
You May Also Like
Teni - "Power Rangers" If to say I get superpowers
I for come meet you where you dey
And me I no fit fight like power rangers, oh yo
I for come meet you where you dey
Na me be Cinderella oh
Na you be Superman, oh baby
I...
Patoranking - "Control Me" Hmm-mm
Yeah, yah
Ayy-ayy, ayy-ayy
I've been waiting all my life
For a woman just like you (Hmm-mm, mm)
I've been searching everywhere
But I no see anyone like you (No one else like you)
Baby girl,...
Olakira - "Fall" Oh no, yeah
Any time I see you, I dey lose guard
Girl I no go play you like guitar
Make I give you steady jara on top
This kind love no be kiss and tell
I see you, I dey conquer
Mmh, tonight I'ma...
Blaqbonez - "Bling" They like the boy cause he's shining
Too many girls when they sight me
They say I love you cause you're sexy
But me I know that they're lying
Bling bling bling bling
Ding ding ding ding (no, they...
Serani - "No Games" Ohhh... Girl I love you
Ohhh... Aaaaaa... ohhh
It's it's it's serani
Just in case you never know
Just in case you never know oh oh
Aaaa ohhh Love you girl
Do you feel the same
I doh wanna...