"Tears For Naija" lyrics
"Tears For Naija"
There's too much sadness, you know
Everywhere, sadness (mtchew)
Sammy Gyang
If I pray
Heaven go hear my name o (Heaven go hear my name o)
If I pray
Nothing go ever do me o (Nothing go ever do me)
Oh yeah
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion
148 died in Abuja
Abi na 42 dey carry for Kaduna
I say my brother, e dey do me like a mental case
Some kain things happening within my state
But if you know me
Brother, if you know me
Brother, if you know me
You know I got you
But if you know me
Brother, if you know me
You go know say I go carry you one day
It's that key, you know
Ah-ah, ah-ah
Eh, eh, eh
Now tell me why you go kidnap my sister eh
If I do the same make you think am eh
If I do the same to a brother like you
You know say yawa go gas on another man too
Tell me why you go bomb blast the park, my G
Same place my mama dey stack my fee
Same place I dey get my food to feed
Brother, tell me why you do me like that o
E dey pain me, e dey pain me
E dey pain me, e dey pain me
Brother, e dey pain me, dey pain me
E dey pain all of us o
E dey pain everybody eh
Once upon a time
During the days of Jagua
Oh, my beautiful Naija
Naija (Naija)
My beautiful Naija
So, so, so, so sorry
Shey if you bomb NEPA we go see light?
And if you kill a man does it feel right?
A fake soldier come my village in a daylight
Spray all the mama dem one by one
My beautiful Nigeria
Me no get you no more
Me no get you no more
Me no get you no more
Me no get you no more
Me no get you no more
In 1996, you was better than that
In 1997, you was better than that
In 1998, you was better than that
But these days me no get you no more
In 1996, you was better than that
In 1997, you was better than that
In 1998, you was better than that
But these days me no get you no more
I feel like cryin'
You no suppose to kill Abuja one by one
You no suppose to kill Enugu one by one
You no suppose to kill Calabar one by one
You no suppose to send nobody to a grave
Imagine say na you wey dem do that
24 shots before you look back
Imagine say na you wey the 60 men step inna your street
Wey dem begin to dey pull gat
So tell me why did you become like this, my G?
I want to know the truth so I can apologise for the things I did, oh
Chimo, kukuruku
Kukuruku kukuruku
I used to know peace, love, harmony
Oh yeah
If to say na me wey dey bomb blast (If I pray)
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man (Heaven go hear my name o)
I for don tire to dey follow the batalion (Heaven go hear my name o)
If to say na me wey dey bomb blast (If I pray)
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man (Nothing go ever do me o)
I for don tire to dey follow the batalion (Nothing go ever do me)
Eh, eh-eh
Nothing go ever do me
Eh, eh-eh
Nothing go ever do me
Writer(s): Panshak Zamani
- AZLyrics
- I
- Ice Prince Lyrics
You May Also Like
Fally Ipupa - "Sweet Life" Na tongo tangu na lamukaka nga na ke mosala (Dodo)
Na midi tangu na niokwamaka na mosala (yo dodo)
Ata na pokwa tango na zongaka ndako, yo olali (yo dodo)
Mais olingi osala fĂȘte lokola nga
Hustling,...
Sarz & WurlD - "FOCUS" I'm back in your town, it's been a while
I called you last time I came around
But you said
You seein' somebody new
I pushed up on you too many times
I know that I may've crossed the line
Know I...
Ojahbee & Oxlade - "Dutty Love" Dutty dutty love
Oh yeah
Oh my God
Ojahbee please take it easy
Yeah yeah
What do you want
I buy two
Louis Vuitton
I buy shoes
Yeah
You turn me on
With the likkle things you do
You no be my booty...
Bella Shmurda - "Loner" Uhn-ahh
Everything's different since you left me oh
I cannot pretend, bro, I go try my best oh-ohh (oh, oh, oh)
It's me against the world
Ishe Oluwa mofi stand tall (tall)
Now, everybody dey hear my...
Melvitto & Gabzy - "4 Nothin'" Pick up the phone, uh
Baby I'm calling you, uh
I put my all in you, uh
Was supposed to ball with you
I've been grinding
I've been working for you baby, ay
For you tell me you don't wanna do this...