"Bless Me" lyrics

itfranklyn, Callmee W!ll & Jaywillz Lyrics

"Bless Me"

They call me roll boy
Itfranklyn
You know wassup
Call me Will

One jean one shirt no canvas
Baba me I pray make e change o
Last time I tried I failed o
Baba me I pray make e rain oo
Baba no pass me by
I no get nobody
Don't leave my side baba oo
I no get nobody

Adura agba
Show me the way o, show me the way o
I no go tire
Bless me today o, bless me today o
Oluwa run am oo
Show me the way o, show me the way oo
Make we no go die for the hustle
Bless me today oo
Baba oo ooo

Aay aay aay oo
Oh lord oh my God, I almost forgot oo
To say a prayer this morning, before I comot
Stew go dey for pot and turkey to support
As long as oxygen and carbon dioxide dey I go dey alright

Yeah, listen
No be say na my own bad pass but I don't like this
Na only person wey get mouth dey chop kiss
Record this or better still report this
Cos very soon I go dey top list
You sef reason am e don tey wassup
I be going hard everyday not soft
Baba wetin dey occur
I no wan dey package abeg
I just wanna be boxed up, wassup

Adura agba
Show me the way o, show me the way o
I no go tire
Bless me today o, bless me today o
Oluwa run am oo
Show me the way o, show me the way oo
Make we no go die for the hustle
Bless me today oo
Baba oo ooo

They say we anonymous, they no know us
But na you dey my back
Me I no go loose focus, just because
People just dey run their mouth
Amma give it to 'em one time
Day break they go see the way you son shine
Change am for them unannounced
Keep it one hundred all day no be sometimes
Oouuu...

Ooh Lord, oh my God
(Show me the way, show me the way o)
Before I comot
(Bless me baba, bless me baba)
Ooh Lord, oh my God...


You May Also Like
Blaqbonez - "Mamiwota" Back so big and it bouncing Mehn e be like the thing na mountain eh Mohammad gatta go this mountain Something 'd kill a man I think I just found Orekelewa, baby what is sup oh Ox dey here, Oya let's...
Crayon - "In Sync" Yeah yeah yeah Wawawa Uhhh Crayon oh I just wan know if we dey in sync I just wan know if we dey in sync yeah yeah Yeah yeah Yeah yeah I just wan know if we dey in sync If we dey in sync yeah yeah...
Maleek Berry - "Pon My Mind" Yeah Ahan Yeah Ah Berry pon this I've been thinking I've been thinking about you all night long yeah In the morning when I wake up you dey my mind haa I've been thinking I've been thinking about you...
Oxlade - "WEAKNESS" Oh, no, no, no Dey your dey, make I dey my dey Make you no use your dey disturb my dey Boy Ox, yeah My friends warn me say Make I no near that girl Make I no near the shawty oh Oh, no, no See them...
Blxckie & Oxlade - "Joy" It gets so hard for me to follow your lead, ayy (Follow your lead) Don't be so hard on me, I'm on your team (Ayy, yeah) Well I love you more than you think I do I'll never hide all my flaws Don't...