"Elegushi" lyrics

Deejay J Masta, Jaywillz & 1da Banton Lyrics

"Elegushi"

I feel in love with you
I found peace with you
Holding your hand and am fine
So I dey cast and bind
Any bagger wey try mumu
Girl you dey do voodoo
Everyday feel like new
And am strong with you...

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

Many people dey ask me
Wetin I see inside you
Wey dey make me no wan gree
If dem know, dem go take you away ooo
Cos this love dey sweet ooo
Edey sweet like tombo and sugar
Pinok butter, coco bonvita
Edey slap edey sweet, edey sweet like udara nwanu olololo

And I no dey lie ooo
As the thing dey stand Gidigbo for my heart

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o


You May Also Like
Bella Shmurda - "Sho Mo Mi" 6 million ways to die choose one 96 don't move (Welcome to the bombaclart era) Yeah yeah yeah yeah 96 don't move (Welcome to the bombaclart era) Look into my eyes Tell me what you see paradise Girl...
Skiibii - "Baddest Boy (Remix)" Baddest Run check, oh ah Skiibii wo wo wo woah Bad belle lo po laye (Shekpe) Kehinde le joju Taiye (owh) Olohun ma gbe mi fun aiye OBO tii gbe won sare Who dey check am? (Men dey) Ton ba gbemu, we...
DJ Neptune - "Mia Mia" Another Classic This Ikebe go put me for... Greatness I hope you are recording this, don't beat anything Yeah, Like that D-D J Neptune! Baddest I'll do anything for you o All this hustle I dey...
Lil Kesh & Naira Marley - "Korope" Tinba ti ri korope YAGI, YAGI, YAGI, YAGI Level (Tune in to the king of sound and blues) Krrrra Tinba ti ri korope Ere tete lese mi Mo ma saare f'ere ge Ere tete lese mi Walahi, tinba ri korope Ere...
2Baba - "Amaka" SperoacH beat I like woman, I dey straight forward I like truth and I dey rock rumours eh I don't know wetin you want to do But make you let me know if you go show up eh Because I don buy diesel I...