"Sorry" lyrics

Skelvin & Jaywillz Lyrics

"Sorry"

Ojo...

Dat kind thing na...

Ayyy!
They call me jay
You already know oo
Kezyklef on the beat, yeh
O nanana...

Look her yash you go kill e goat
Ele o
Her footu ball na four man post
Ele lele o
Turn me round like roller coast
Ele lele o
Girl you win o, no more vote
O ń laye o
When she whine and shake o ye
Baby sweet o ye
When she roll about o ye
No be fight o ay

Your papa no like me
Wetin I do
He said don't be silly
The boy is a raster
Your papa no want me
Why wetin I do (yeh)
But papa, I'm sorry to say this o
Abeg I de beg o

Papa, I'm sorry ń isi m agbawago
(Papa, I'm sorry ń isi m agbawago)
Papa, I'm sorry caro egbu mu egbuo
(Papa, I'm sorry caro egbu mu egbuo)
Papa, I'm sorry ń aka m adighi ya o
(Papa, I'm sorry ń aka m adighi ya o)
Papa, I'm sorry caro etiè m ife
(Papa, I'm sorry caro etiè m ife)

I get dis kele way pretty and she nice too
I love her, you know say I no dey lie too
My intention were sweet e blike titus
I make this clear to her dad he come dey fight us
Amaka why waiting man do man?
Bcux of money they give my wife to imam
I feel depress mehn, bring pammy make we flex
My eyes see things Charley, I no ft dey express
Mehn I'm sorry dad if I ever do you wrong
Find a place to forgive I know my deed is wrong
No man perfect when I wake up I dey praise god
Reminiscing all d past we have with skateboard
We been dey walk out but dis days I dey stay bored
Too much alcohol don make me lost my taste bud

Na beg I de beg o

Papa, I'm sorry ń isi m agbawago
(Papa, I'm sorry ń isi m agbawago)
Papa, I'm sorry caro egbu mu egbuo
(Papa, I'm sorry caro egbu mu egbuo)
Papa, I'm sorry ń aka m adighi ya o
(Papa, I'm sorry ń aka m adighi ya o)
Papa, I'm sorry caro etiè m ife
(Papa, I'm sorry caro etiè m ife)

Ezege them go dance out o
Money dey to dey dash out o
Too many kele been dey laugh out o
But dis days them dey hangout o
O baby, I don make cash o
Finally you go chop life o
2million dollars for your pride price o
Girl, I pray to god for dis cash out o


Writer(s): Kelvin Salami
You May Also Like
Buju - "Daniel Benson" Timi Jay on the track Sh'eti ri bo se je nsin Daniel benson, e ma jo bi Michael Jackson Oh yeah, sheti ri boshe je nsin E wo mi Daniel Benson Ti n ba k'orin ema jo bi Michael Jackson and the boy is...
Simi - "Duduke" First let me say to you I can not wait to see you You are the treasure I've been waiting for Do you know, do you know How much I really need you I dey pray for the day when I can finally kiss you...
KiDi - "Touch It" Sugar Daddy Yeah yeah Puff puff pass, my Mary Jane I'm high on life wanna meditate So allow me make I enjoy life Cos problem no dey finish oh wey Everyday different wahala Problem no dey finish oh...
Gyakie - "NEED ME" Woyoo (Flip The Music) Na na na na eyy ya Gyakie uh huh Baba don't stop, no, don't stop Come close to me, baby, no, don't stop I want this daily I've fallen in love I cannot deny What you wanna?...
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this I don't dey drink anything I see I never prayed for this I never knew it could end like this Girl if you are done with me Oh baby Biko just set me free 'Cause I don't dey craze...