"Adwoa" lyrics

J.Derobie & Joeboy Lyrics

"Adwoa"

Wo Wo Wo yeah yeah
J.Derobie yeah yeah

Mmm mm Joeboy pon deck

Sey you dey do me you dey do me
Girl e dey sweet me e dey over me my love
Oh wa wa
Girl e dey chuck me e dey chuck me
How you dey do me you dey do me sweet odo
Oh oh oh

So I say Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go Oh
Maya me dey go wa wa
Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go
Maya me dey go oh oh

B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no
Be fe ma no daa daa

B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no
Be fe ma no daa daa

Yeah J.Derobie yeah Eii

Gyal a like the way you dey do me like that
Everytime yuh hold me dung like that
Me have only yuh name on my heart
Oh my baby oh my baby yeah

Hold me dung like that
A yuh hafi make me feel alright
Me like di yuh squeeze me up and dung
Oh my baby oh my baby yeah

Gyal a you a di special one
Anytime me make whole a dem know yuh a mine
Love it when come Inna me yard and yuh a make me feel alright
Everytime yuh hold up high

Please me now my gyal
When yuh give it out to me I like
When yuh say I love you too a nuh lie
Oh my baby you my baby

So I say Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go Oh
Maya me dey go oh oh
Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go
Maya me dey go oh oh

B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no
Be fe ma no daa daa

B3 ka me ho
B3 ka me ho
B3 ka me ho daa daa
Be fe ma no
Be fe ma no (Oh oh)
Be fe ma no daa daa (J.Derobie yeah)

Gyal a like the way you dey do me like that
Everytime yuh hold me dung like that
Me have only yuh name on my heart
Oh my baby oh my baby

Ohh Please me now my gyal
When yuh give it out to me I like
When yuh say I love you girl a nuh like
Oh my baby you my baby

So I say Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go Oh
Adwoa, Adwoa
You dey maya me dey go
Maya me dey go oh oh


You May Also Like
King Promise - "Sisa" Ooh naa oh Yeah yeah erh erh Ooh huh naa heh Heey, King, King Promise Uuh ohh hoh ooh yeh I remember I remember how I use to call you Back then in the late nights See you use to be a good girl But...
GuiltyBeatz, Falz & Joey B - "IYABO" Iyabo sope Akintunde lo fun oun loyun Iyabo sope Akintunde lo fun oun loyun Iyabo sope Akintunde lo fun oun loyun Se e mi pe mo n pa'ro (So you think I'm lying) O mean pe o ri mo (You mean it really...
TDM, Wande Coal & Sarz - "Tofunmi" To, o yes tofunmi Owo te tito funmi Ola yen ti tofunmi Mimi yi to, mimi ti tofunmi Ola yen tofunmi ehn Baby yen tofunmi ehn Ode ti tofunmi hmm And lemme kofunni hmm Bad girls wanna follow me The...
Crayon - "Gock Am" Wawawa eh eh Crayon o Blowtime ya ya eh Say phone ring o ring o Who Dey call na Nneka With her sister they wanna say hi Say tell me what re you doing tonight o Say she go like to link up Smoke...
Olakira - "Fall" Oh no, yeah Any time I see you, I dey lose guard Girl I no go play you like guitar Make I give you steady jara on top This kind love no be kiss and tell I see you, I dey conquer Mmh, tonight I'ma...