"Door (Remix)" lyrics

Joeboy & Kwesi Arthur Lyrics

"Door (Remix)"

Joeboy ' pon deck

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel (Things wey I dey feel)
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you e be real (Ye)

You got me confused (Eh)
I'm in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do

You got me confused (Eh)
I'm in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (Oya oya open your door)

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you say you be

Uhhhh
Didadeeey
Lonely
If there's something like eternity, then for eternity I give you my all (Give you my all)
Kala manya no )npopo ne ti
If I be player I go put am on pause
Maame do you believe in second chances?
Maame do you believe in soul ties?
I have been looking for the one I think I have found her
I feel loved when I look into your eyes yeahhh

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (Oya oya open your door)

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you say you be

I dey your door meb) k)k))k)
If I give you my heart don't put am for floor

I dey your door meb) k)k))k)
If I give you my heart don't put am for floor

I dey your door meb) k)k))k)
If I give you my heart don't put am for floor


Writer(s): Michael Alagwu, Joseph Akinfenwa Donus
You May Also Like
2Baba - "Opo" Po po Body yen, po po Body yen ko po Baby tell me this your body yen, po po Body yen ko Baby tell me this your body yen, po po Body yen o po, mi o mo pe o ma fe toyi, po po Body yen opo The minute...
Burna Boy - "Wonderful" Anywhere I go mo n' lati pada si ile mi (Cuz mama mi won wa ni ile mi) I no want make person tell me say I too lazy (Oluwaburna of la la ni) As I dey hustle like Adebayor Ogunlesi (No go talk say me...
Adekunle Gold - "Okay" Stacking up my money No time for your shit Monikulopo I don't care for your hate Me no fighting Me no fighting Throwing tantrums from bungalow boda ode I dey my penthouse you can't even reach me Me...
Cheque - "Zoom (Remix)" When they tryna hold me, I go zoom zoom zoom I don't like your vibe and I go zoom zoom zoom Blowing up the roof and e go boom boom boom Don't you ever treat me like I be mumu Bad energy I zoom zoom...
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC Uuuhhhhhhhh Gyakie uh huh My mind dey for you My mind deyy Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel...